blaq jerzee – 6am كلمات اغاني
[intro]
yeah, yeah
number one
man fi gyal dem know
release
[chorus]
down she go love me
she no go give up on our love, she go love me
tinba ni, tinba la, she go love me
yawa dey, yawa gass, she go love me
the love wey give me sweet pass ketchup
i go dey for your side, for your body
i go dey for your side when you lonely
i go dey from six in the evening
till six in the morning
down would you love mе?
if i give you other love, you go lovе me?
tinba ni, tinba la, she go love me
yawa dey, yawa gass, she go love me
the love wey give me sweet pass ketchup
i go dey for your side, for your body
i go dey for your side when you lonely
i go dey from six in the evening
till six in the morning
[verse]
i no go mind, i no go mind even if na one night
i no go mind, i no go mind even if na one time
me, i go rather dey with you ’til the sunshine
me, i go rather dey with you ’til we dey alright
one time, make you pull up for the pool side
suicide, when she pull up, e be sucide
you know your matter baby, na hin be my concern
make you no fear, we go dey alright
only you dey make me fall in love
baby ’cause you gat the flavor
and if i get it, girl, i no go flop
’cause you make my head dey swell up
make me fall in love
baby ’cause you gat the flavor
biribang, biribang_bang_bang_bang, bang, chii
[chorus]
down she go love me
she no go give up on our love, she go love me
tinba ni, tinba la, she go love me
yawa dey, yawa gass, she go love me
the love wey give me sweet pass ketchup
i go dey for your side, for your body
i go dey for your side when you lonely
i go dey from six in the evening
till six in the morning
down would you love me?
if i give you other love, you go love me?
tinba ni, tinba la, she go love me
yawa dey, yawa gass, she go love me
the love wey give me sweet pass ketchup
i go dey for your side, for your body
i go dey for your side when you lonely
i go dey from six in the evening
till six in the morning
(the mix, k!llah)
كلمات أغنية عشوائية
- flying burrito brothers › flying burrito brothers – christine’s tune (devil in disguise) كلمات اغاني
- brett anderson › brett anderson – funeral mantra كلمات اغاني
- foals › foals – big big love (fig 2) كلمات اغاني
- firm › firm – phone tap كلمات اغاني
- maroon › maroon – wake up in hell كلمات اغاني
- foxy brown › foxy brown – bomb ass كلمات اغاني
- flaming lips › flaming lips – handsome johnny كلمات اغاني
- fixx › fixx – shut it out كلمات اغاني
- coldworker › coldworker – generations decay كلمات اغاني
- four tops › four tops – keeper of the castle كلمات اغاني