kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

bj show – ebe كلمات اغاني

Loading...

ebe lyrics
ooh_ayaya, ooh ah
rrrr
ooh_ooh_ooh, ooh_ah
sh’otiye e, malo go’shee yen
ooh_ayaya, ooh ah
ooh_ooh_ooh, ooh_ah
oluwaloseyi oh (ooh_ayaya, ooh ah)
bj show (ooh_ooh_ooh, ooh_ah)
vibez
oh_ah_ayy, oh_ayy (ooh_ayaya, ooh ah)
ayy, ayy, ayy_ayy, yeah
see

bj show
i dey strive (ayy_ayy), just to get the kpa (just to get the kpa)
and i gats l’owo lowo to avoid fipa (oh_ayy, ayy_ayy)
i wan say bye bye to broke days (broke days)
make i get money ’til old age (old a_age)
when my glory dey shine, k’oma soh wi pe wan ti pa, ayy
k’owo mi matan (k’owo mi matan)
k’ola mi malo isale (k’ola mi malo)
k’owo mi ma kan isale apo (ayy_ayy)
ebe ni mo be (ebe ni)
k’owo mi matan (ma kan isale)
k’ola mi ma lo isale (ohh_ayy_ayy)
k’owo mi ma kan isale apo
ebe ni mo be oh, ayy ayy
bj show
life no dey sweet where money no dey
i don dey sleep where mosquito dey
ti mio rowo raso ti ma mu rode
na why i dey hustle 24 seven, no play
garri no be food wey fit me
sun fire me, rain beat me (ohh_ayy_ayy)
wetin i never do lori titi?
so i gats make am l’oruko jesu kristi
dey wan see the boy downfall
if i gbera wo, won a foh
from zero to wonderful
hatin’ on me like what happen
dey wan see the boy downfall
if i gbera wo, won a foh
from zero to wonderful
omo ologo shana lo, shana lo, shana lo

ayy_ayy_ayy, say
i dey strive (ayy_ayy), just to get the kpa (just to get the kpa)
and i gats l’owo lowo to avoid fipa (oh_ayy, ayy_ayy)
i wan say bye bye to broke days (broke days)
make i get money ’til old age (old a_age)
when my glory dey shine, k’oma soh wi pe wan ti pa, ayy
k’owo mi matan (k’owo mi matan)
k’ola mi malo isale (k’ola mi malo)
k’owo mi ma kan isale apo (ayy_ayy)
ebe ni mo be (ebe ni)
k’owo mi matan (ma kan isale)
k’ola mi ma lo isale (ohh_ayy_ayy)
k’owo mi ma kan isale apo
ebe ni mo be oh
seyi vibez
oluwaloseyi oh
oun t’owo e ‘o to, mafi gongo fa
shey bo shey mo, ayeyi o lo far
pastor lo mo tabi alufa
i thank omega and i thank alpha
tori eniyan ma n da owo ru gan
t’oba soro lo wan f’owo mu bu gan
odogun gedegbe kato mu u_turn
baba shanu mi make i fit pull up
oun t’owo e ‘o to, mafi gongo fa
shey bo shey mo, ayeyi o lo far
pastor lo mo tabi alufa
i thank omega and i thank alpha
’cause nah where man dey work, man go chop oh (ahh_ayy)
god dey for me, no more sorrow (oh_ahh_ayy)
monkey dey work, baboon dey chop oh (oh_ahh_ayy)
omo iye, we no go borrow (oh_ahh_ayy)

i dey strive (ayy_ayy), just to get the kpa (just to get the kpa)
and i gats l’owo lowo to avoid fipa (oh_ayy, ayy_ayy)
i wan say bye bye to broke days (broke days)
make i get money ’til old age (old a_age)
when my glory dey shine, k’oma soh wi pe wan ti pa, ayy
k’owo mi matan (k’owo mi matan)
k’ola mi malo isale (k’ola mi malo)
k’owo mi ma kan isale apo (ayy_ayy)
ebe ni mo be (ebe ni)
k’owo mi matan (ma kan isale)
k’ola mi ma lo isale (ohh_ayy_ayy)
k’owo mi ma kan isale apo
ebe ni mo be oh, ayy ayy
say
(it’s stg)

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...