kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

bizzonthetrack – mind of the lasgidi miscreant كلمات اغاني

Loading...

i met usw
bad boo
jealous boo

but toyo dey there
i think i hurt this girl
i no dey reply her texts oh
i swear i saw the tears
we no dey dey just friends
i swear i no fit care

shole mo tomi
baby gbe body
need my mind baby

shole mo tomi
baby gbe body
need my mind baby

but i’m faraway
whats in my mind i dont really wanna say
i just dey my lane
i tell this girl
sey me no play

the first one don even wan marry me
she don dey plan our family
till eternity
talo feh bati
yeah she cute and s-xy
but
but you a jealous b
i can’t even write them tweets
without me getting it
what is this?
gbeeeeee body
i don’t really like you
gbe body
tf small money
gbe body
i cannot call you
gbe body
oti ri mugu

but now i dey for you
i swear i dey for you
you know i dey for you gan ni
you know i dey for you
oleum dey for you
you know i dey for you baby

i like to dey my dey
but her body na gbege
oh baby no delay
o baby bamidele mio
if to say
if to say you been believe in the things wey i dey say
i for don take you round the world
for don give you many many more
shebi you love me, shoma bami loh
baby bami soro
oh baby wale bamisoro
live me that way that you want oh baby jalo koro

this thing very funny
na gbemi i think i go marry
fine fresh she carry
man chargie
you no dey trust no fool
and if i talk e true
e no too sweet for you
just look at you

but now i dey for you
i swear i dey for you
you know i dey for you gan ni
you know i dey for you
oleum dey for you
you know i dey for you baby

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...