bill breezy – chakra كلمات اغاني
chakra
shay it’s me you want
only my loving you want
baby baby, susu susu
only me you wan
i go die for your love
tell my mama, tell my papa na you be the one
my papa, no other one feat be like you
i dey craze who born me, who born them
shay dey send you, no go allow me
allow me change am for you
na my baby, she be my baby
waka anyhow for am, kay persin for am
you be persin pekin, no dey near am
cause i feat kay persin pekin for am
i go kay persin kay someone for my baby
chakra chakra she dey open am, open am for mе
turn am, activate am for me
self sеlf make you check am self, check am self
check your self, you be he_goat
you be she_goat abi, check yourself
fore you wreck yourself, mind yourself
wetin concern you concern me abi
choo choo na so you dey do
na so you dey be, na so you be abi
no dey concern you, dem send you
tell dem you no see us, you no see my baby
you no see us, you no see me
why you dey talk choo choo, for my matta for my matta
for ting where no take concern you
only she chakra chakra
كلمات أغنية عشوائية
- so called crew › so called crew – shibanata liricheska atletika كلمات اغاني
- amor electro › amor electro – de candeias às avessas كلمات اغاني
- the effex › the effex – dish it out كلمات اغاني
- dreams of mars › dreams of mars – glitter & gold كلمات اغاني
- tk from ling tosite sigure › tk from ling tosite sigure – shinkiro كلمات اغاني
- joe williams singer › joe williams (singer) – winter wonderland كلمات اغاني
- wickid da kid › wickid da kid – good morning (intro) كلمات اغاني
- tito nova › tito nova – no estoy loco كلمات اغاني
- bob seger › bob seger – u.m.c. (upper middle class) (live) كلمات اغاني
- adrian khor › adrian khor – firing back…god of destruction (disstrack) كلمات اغاني