bella shmurda – my brother كلمات اغاني
intro
e_enter
jah can you bring my brother back
only you my jackie chan
verse 1
for studio where we dey
when i met you
i saw you recording and i loved you
we like same things
we share same dreams
you go follow smoke cigar when i switch benson
aya ya baba gbo adura me o
2020 oju mi ri o
that same year met imole
omo ologo omo o wale
ahhn se ko por ke
omo ti o gbebe
won lor shey ote but i don warn them
ah oya f_ck them
i don’t really send them
loju won imole di legend
pre_chorus
i get pako wey get charisma
carpenter wey get calibre
you be bad man wey get good mind
you be fine boy wey get plenty styles
chorus
ah my brother my friend
will this be the end
what is the essence
for the hustle of life
what’s my offence?
what have i done?
wetin i do?
you left me with tears aje
jah can you bring my brother back
only you my jackie chan
tani ma bawi tani ma bawi tani ma basor
jah can you bring my brother back
only you my jackie chan
tani ma bawi tani ma bawi tani ma basor
verse 2
we both do yahoo
we no get pay
living like asu
pepper everyday
everything we face no be say today
just like yesterday
taking pain away
ahhh when i born one
and you born one
and i lost one
and you tell me it’s fine
brother no time
and i make 1
and you dey there
when i born another one
pre_chorus
i get pako wey get charisma
carpenter wey get calibre
you be bad man wey get good mind
you be fine boy wey get plenty styles
chorus
ah my brother my friend
will this be the end
what is the essence
for the hustle of life
what’s my offence?
what have i done?
wetin i do?
you left me with tears aje
jah can you bring my brother back
only you my jackie chan
tani ma bawi tani ma bawi tani ma basor
jah can you bring my brother back
only you my jackie chan
tani ma bawi tani ma bawi tani ma basor
outro
mohbad mohbad
mohbad mohbad
mohbad mohbad
mohbad mohbad
كلمات أغنية عشوائية
- stephanie cheng 鄭融 › stephanie cheng 鄭融 – 融 (melt) كلمات اغاني
- xriz › xriz – locura كلمات اغاني
- chris thompson › chris thompson – redemption song كلمات اغاني
- joe pass › joe pass – mood indigo كلمات اغاني
- one drop › one drop – revolution by one drop كلمات اغاني
- alexander knappe › alexander knappe – wenn du lachst كلمات اغاني
- kooleidoscope › kooleidoscope – about that life كلمات اغاني
- frequencerz › frequencerz – rise كلمات اغاني
- android nugam › android nugam – monster كلمات اغاني
- mini low › mini low – pray with me كلمات اغاني