kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

bella alubo – lagos 101 كلمات اغاني

Loading...

better shine your eye

bella

who dey lagos

money dey lagos

if you no get money

no get power

no get employment

come be woman

if you no get level

no get skoin skoin_bility

no get jinjah

come be juju man

e don be for you for lagos o

(who dey lagos who dey lagos?)

e don be for you for lagos o

(money dey lagos e dey lagos)

e don be for you for lagos o

(who dey lagos who dey lagos?)

e don be for you for lagos o

(money dey lagos e dey lagos)

if you no know commissioner

no know thе senator

no know the governor
comе carry something

if you reach the station

come gbomo capo

come be suegbe

police station sef risky

e don be for you for lagos o

(who dey lagos who dey lagos?)

e don be for you for lagos o

(money dey lagos e dey lagos)

e don be for you for lagos o

(who dey lagos who dey lagos?)

e don be for you for lagos o
(money dey lagos e dey lagos)

you make a guy man puzzle

you want to see my oga you drive muscle

na you dey find trouble

you go follow security man struggle

na who you find come o

shey you wan tell me you no know the format?

big jeep with air conditioner

then you go carry mopol in the back of the other hilux

put that one at the front, so they know you are the boss

they don’t just hear your voice

you go park, you go for send you boys

(h_llo, we’re here to see your excellency)

no come lagos to count bridge o

many people don jump atlantic o

many people no wait for traffic o

where the fast lane to be that rich o?

many wey dey plus jagbajantis o

we dey jam things o

e don be for you for lagos o

(who dey lagos who dey lagos?)

e don be for you for lagos o

(money dey lagos e dey lagos)

e don be for you for lagos o

(who dey lagos who dey lagos?)

e don be for you for lagos o

(money dey lagos e dey lagos)

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...