basketmouth – money كلمات اغاني
money lyrics
[intro]
basket
if i, if i do, if i, if i do, if i, if i do, if i
[chorus: oxlade]
if i do mistake get money
people go sabi _who i be
if i do mistake get money
people go sabi _who i be
for this on god
[verse 1: oxlade]
na money be the root of all evil
but na still money dey send person go school
money be the root of all badness
but na still money wey turn obo to baddest
na money dey commot person for single
and when i get money i go fit drop my single
hmmm wele wele it’s very simple
so when i get the money all of them go fit to mingle
kirakita no dey get the power
na calamity dey make person dey sour
i no say me i no get the power
but when i get the rabba i go get all of the power
[chorus: oxlade]
if i do mistake get money
people go sabi _who i be
if i do mistake get money
people go sabi _who i be
for this on god
[verse 2: efya]
hmmm
?
[chorus: efya, oxlade]
if i do mistake get money
people go sabi _who i be
if i do mistake get money
people go sabi _who i be
for this on god
(duktor)
if i do mistake get money
people go sabi _who i be
[outro: oxlade]
i go dey spend, i go dey gazza oh
i go dey spend everyday, i go dey gallo oh
i go dey spend, i go dey tan na oh
come to the money, come to the money
كلمات أغنية عشوائية
- charles ans gera mx nanpa basico › charles ans, gera mx & nanpa básico – clásico كلمات اغاني
- baron850 › baron850 – dolor كلمات اغاني
- elybeatmaker › elybeatmaker – the bees are coming ( كلمات اغاني
- die prinzen › die prinzen – krone der schöpfung كلمات اغاني
- sunny the sunliners › sunny & the sunliners – should i take you home كلمات اغاني
- nadir › nadir – à l’étage كلمات اغاني
- slyser lgm jack center › slyser, lgm & jack center – alles gut كلمات اغاني
- vandorpe morein › vandorpe morein – crescent كلمات اغاني
- lucky tapes › lucky tapes – 生活 (life) كلمات اغاني
- thomas anders › thomas anders – ready for romance كلمات اغاني