kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

basketmouth – leave me كلمات اغاني

Loading...

leave me lyrics
basket

[verse 1: reekado banks]
girl i wan dey carry you flex
and i also wanna have s_x
for your body invest
girl i always wanna impress
girl i always wanna impress
girl i always wanna impress _you
curly tails when i tease you ah ah ah
girl i wan dey carry you flex
and i also wanna have s_x (with you)
give it all to me
see yourself in me
give it all to me
see yourself in me
hmm hmm

[bridge: reekado banks]
she no go leave me say she know what she found
she no go leave me say she know what she found
she no go leave me say she know what she found
found found found
i get pace to make her fire the round
she tell me say say make i fire the round
she tell baby make you fire the round
round round
[verse 2:falz]
and so she tell she wan ride am
ride am like person wey climb okada vex
my head don scatter yes
wait make i balance first
she say she mean am tonight
she no go let papa rest
who tell you say i fear ?
me self i gather strength
go ask of me from my honeys wey dey for marrakesh
and if you doubt i guess
you go bow for your oga (oga)
die for my matter
tell me if i go down i go drown for her water
bow for your oga
die for my matter
tell me if i go down i go drown for her water
ye
shoro pe o de tough gan
emi gan ni soldier
carry that your left leg put it on this shoulder
the way i go press gan _extracurricular
dey go need to carry you straight to st. nicholas
hold am

[bridge]
she no go leave me say she know what she found
she no go leave me say she know what she found
she no go leave me say she know what she found
found found found
i get pace to make her fire the round
she tell me say say make i fire the round
she tell baby make you fire the round
round round
yeah yeah
duk

[outro]
in my zone yeah yeah (duktor)
be my own yeah yeah
i’m looking for you baby
when you coming yeah yeah
s_x in the morning
s_x in the night
wherever you dey baby girl
bae you know say me i’m gonna sly
yeah yeah yeah

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...