kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

bantu (crew) – yanga كلمات اغاني

Loading...

[intro: sehinde jo & ade bantu]
this is sehinde jo in a combination with bantu

[verse 1: seyinde jo]
ọ ti rin irin ajo, iyẹn lo rişirişi
isẹ yi ni moya gba wipe
ọni olowo lọwọ şebi ile aye asan lowa
şe bowo gbaye kan baba mi nfọmọ rẹ şowo
şe bowo gbaye kan ọmọ baba meji d’olodi ara ri ọn
ka wiiri ka wilọ, owo dọja orişa
ori mi da bọ, mọn mọn jẹ nşe ẹru owo laye mi
ọlaşẹhinde jẹ ko maye wọn wipe
owo ni gbo ngbo ẹşẹ, ara mii
ka rokun ka rọsa, tori owo nii

[chorus]
person wey get money na him dey do yanga
eh eh eh nah him dey do yanga
olowo l’aye mo odumare j’ e kin ri temi
eh eh eh nah him dey do yanga

[verse 2: ade bantu]
see dem move around worshipping di bling bling
selling out dem soul fi di cheapi ting ting
in the land of the blind na di one eye be king king
every man fi self dem a doing their own ting
no man wann help build him brother up
when him wann rise dem a mount a road block
ready fi k!ll him and rubbish him hand work
hear di way dem gossiping around di clock
we na resign we no retreat we no surrender
blood money dollar can’t be me master
stick to your guns and always remember
what can’t break you will only make you stronger
so why di yanga? why why so why di yanga?

[chorus]
person wey get money na him dey do yanga
eh eh eh nah him dey do yanga
olowo l’aye mo odumare j’ e kin ri temi
eh eh eh nah him dey do yanga

[spoke part ade bantu & seined jo]
seyinde you no wann make money? i wan make money o which kind money? gbemu money
ah euro nko? if you give me i go take am o
how bout dollar? i need am

[chorus]
person wey get money na him dey do yanga
eh eh eh nah him dey do yanga
olowo l’aye mo odumare j’ e kin ri temi
eh eh eh nah him dey do yanga

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...