babyboy av – quick question كلمات اغاني
quick question for the one i love
quick question for one wey dey totori man
how many times dem go do you roro for outside?
another day, another time e don pass, make we gum body
ah, oluwa, oluwa knows i try
but me i no go try forever o, i no be that guy
me i be different kind person, my girl
and i go show you 5_star lifestyle (i done try jessi)
you go shake body oh, shake body well well
you be fine girl, and i be bad boy
girl, make we connect
me i be different kind person, my girl
and i go show you 5_star lifestyle (i done try jessi)
you go shake body oh, shake body well well
you be fine girl, and i be bad boy
girl, make we connect
your body bad, e dey cause traffic
e dey cause problem, hmm_mm_mm
your body gallant, girl, you gallant o, gallant o (gallant)
any man wey come e go collect
ka_dun_ka_dun_kpak_pa_dun_kpa_ka_tam
’cause i dey take your matter personal, so personal, hmm
me i be different kind person, my girl
and i go show 5_star lifestyle (i done try jessi)
you go shake body oh, shake body well well
you be fine girl, and i be bad boy
girl, make we connect
me i be different kind person, my girl
and i go show 5_star lifestyle (i done try jessi)
you go shake body oh, shake body well well
you be fine girl, and i be bad boy
girl, make we connect
كلمات أغنية عشوائية
- patricia soares › patricia soares – ele é o grande eu sou كلمات اغاني
- der mit dem › der mit dem – frontstage كلمات اغاني
- exile jpn › exile (jpn) – no other man كلمات اغاني
- jah far › jah-far – пора пойти (time to go) كلمات اغاني
- isolation de › isolation (de) – striding on the path of nihil كلمات اغاني
- capitan sunrise › capitán sunrise – abrazos gratis en la puerta del sol كلمات اغاني
- fillymore › fillymore – baby lit كلمات اغاني
- surveyan › sürveyan – vaziyet كلمات اغاني
- tempomin › tempomin – alive in coffin كلمات اغاني
- jack jones › jack jones – you do something to me كلمات اغاني