kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

b red – worry كلمات اغاني

Loading...

is b red in the building
see the botty wey dey walk o
abi na money wey you want o
wetin you dey worry for o
worry for o worry for o
see the botty wey dey walk o
abi na money wey you want o
wetin you dey worry for o
worry for o worry for o
i like a special type of girl
one wey go love, one wey go kiss
one wey go hold me close ehh
ive seen a lot of pretty girls
one wey dey ball, one wey dey do
and some wey dey vex for me
you looking good ___ diva
am getting drunk on the ace ah
so baby please just stay
i no go fit just dey complain o
just imagine you
just imagine you for my head o
see the botty wey dey walk o
abi na money wey you want o
wetin you dey worry for o
worry for o worry for o
see the botty wey dey walk o
abi na money wey you want o
wetin you dey worry for o
worry for o worry for o
na wetin you come dey worry for
ama keep on coming for
cash in abundance
remembver when i saw you in london
i was balling too
and i ball for you
haaa no worries
you know that i got your back
cause id die for you
and still ride for you
see the botty wey dey walk o
abi na money wey you want o
wetin you dey worry for o
worry for o worry for o
see the botty wey dey walk o
abi na money wey you want o
wetin you dey worry for o
worry for o worry for o
see the botty wey dey walk o
abi na money wey you want o
wetin you dey worry for o
worry for o worry for o
see the botty wey dey walk o
abi na money wey you want o
wetin you dey worry for o
worry for o worry for o

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...