ayra starr – rush (mixed) كلمات اغاني
[verse 1]
sabi girl no dey too like talk
animals dey in human form
padi man, n0body like work
but you must hustle if you wan chop
e no finish, dem wan fight us
if dem dey run, dem no fit catch up
i no dey form say i too righteous
no come dey form say you too like us
[pre_chorus]
me no get the time for the hate and the bad energy
got my mind on my money
make you dance like poco lee
steady green like broccoli
steady on my grind no wan hear what they wan telly me
kudi na my fantasy
dem wan dey check if my tap e no rush
[chorus]
but e dey rush (e dey rush)
e dey rush well well, e be much (e be much)
na god dey make my tap, e dey rush
the kind money we touch, yeah
e dey rush (e dey rush)
e dey rush well well, e be much (e be much)
no be hype, everybody dey crush
there’s no dulling with us (there’s no dulling with us)
[post_chorus]
pa_pa_ri
ta_ta_ri_pa, pa_pa_ri (yeah)
ta_ta_ri_pa, pa_pa_ri_pa
ta_ra_pa_pa_ri_pa
[verse 2]
jofunmi j_pata, i dey go ghana (yeah)
you never touch, you dey form papas (yeah)
which kind money we never see before?
kosi elomi, gat me feeling i’m the one
aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
you can’t count my grace
i just dey my lane, my lane
[pre_chorus]
me no get the time for the hate and the bad energy
got my mind on my money
make you dance like poco lee
steady green like broccoli
steady on my grind no wan hear what they wan telly me
kudi na my fantasy
dem wan dey check if my tap e no rush
[chorus]
but e dey rush (e dey rush)
e dey rush well well, e be much (e be much)
na god dey make my tap, e dey rush
the kind money we touch, yeah
e dey rush (e dey rush)
e dey rush well well, e be much (e be much)
no be hype, everybody dey crush
there’s no dulling with us (there’s no dulling with us)
[outro]
’cause e dey rush
e dey rush well well, e be much
na god dey make my tap, e dey rush
the kind money we touch
e dey rush (vibez)
e dey rush well well, e be much
no be hype, everybody dey crush
there’s no dulling with us (another banger)
كلمات أغنية عشوائية
- julion lvarez y su norteno banda › julión lvarez y su norteño banda – pjaro prieto كلمات اغاني
- dream junkies › dream junkies – take me back كلمات اغاني
- hotel books › hotel books – nothing was the same كلمات اغاني
- desasterkids › desasterkids – find what you love كلمات اغاني
- los hermanos › los hermanos – eu vou tirar você desse lugar كلمات اغاني
- samuels mashups › samuel’s mashups – scared to be without me (mashup) كلمات اغاني
- katy garbi › katy garbi – άντε γεια (ante geia) كلمات اغاني
- j monty › j. monty – author and finisher كلمات اغاني
- massacra › massacra – beyond the prophecy كلمات اغاني
- danny l harle › danny l harle – awake for hours كلمات اغاني