ayberry – delilah كلمات اغاني
(bad boy berry here yeah)
ayberry let them know
girl i know you be delilah
but i′m lost seeking desire
you go put me for troubles
i know
yet i no deny am
i’m walking in the path of destruction
and no be say my head no dey function
plenty girls dey i get option
buh only you put my heart for caution
no do me continuation of what you do samson
jowo
bad boy berry in my whole life
i′ve never been this mumu for love
but omo for you moti nor nor
wetin you do me i don’t know i don’t know
so please
please don′t break me
don′t betray me
i say please
please don’t break
don′t betray me
girl please
please don’t break me
don′t betray me
yes i’m bad and you bad i know
i just wan chop make i pack and go
but i′m stuck on you with my heart and soul
i know you not in for love but please don’t go
at first i’m all about what′s under your panties
but since i′ve got it
girl i can’t think straight
all of my guys been calling me a fool
dem no know as e dey do me
yes they can′t relate
so don’t cost me pain
to ba ti jowo omo me i go pay
and if you leave e go cause disgrace
e go cause disgrace
no do me continuation of what you do samson
jowo
bad boy berry in my whole life
i′ve never been this mumu for love
but omo for you moti nor nor
wetin you do me i don’t know
i don′t know
so please
please don’t break me
don’t betray me
i say please
please don′t break
don′t betray me
girl please
please don’t break me
don′t betray me
(yes i’m begging you)
(jowo oh)
(oh oh)
كلمات أغنية عشوائية
- tank band › tank (band) – when all hell freezes over كلمات اغاني
- parvaz homay › parvaz homay – bikas كلمات اغاني
- bobis › bobis – dente siso (part. yonan) كلمات اغاني
- yzomandias › yzomandias – designer flow كلمات اغاني
- tobin sprout › tobin sprout – beast of souls كلمات اغاني
- josiah nichols › josiah nichols – promise كلمات اغاني
- tommy heavenly6 › tommy heavenly6 – my bloody knee-high-socks كلمات اغاني
- rowlene › rowlene – signs كلمات اغاني
- choilb 최엘비 › choilb (최엘비) – 7am (skit) كلمات اغاني
- himig heswita › himig heswita – huwag limutin كلمات اغاني