axtrobwoy – stay كلمات اغاني
verse 1
omalicha where you for dey?
i dey find u u ooo
x2
chorus
cuz you scatter ma head
where u for dey?
baby cuz me i want u today
come to my bed
make we relate
baby cuz me i want u 2 stay
versbce 1
for your love i go ginger
make no man put asunder
make we do all the things wey u say eee
your love is so tender
my heart i surrender
make we do all the things wey you say eeee
verse 2
baby girl i’m so into you
anything wey i talk na true
for ur sake i go turn mumu oooo
x2
chorus
cuz u scatter ma head
where u for dey?
baby cuz me i want u today
come to my bed
make we relate
baby cuz me i want u 2 stay
baby stay
baby stay
baby stayyyyyyyyy
x2
verse 3
amaka don me strong thing
mona lisa left me broken
baby but you do me so well
chioma sef na cheater
adaobi sef na jafa
baby but you do me so well
chorus
cuz u scatter ma head
where u for dey?
baby cuz me i want u today
come to my bed
make we relate
baby cuz me i want u 2 stay
baby stay
baby stay
baby stayyyyyyyyy
x2
كلمات أغنية عشوائية
- baja mali knindza › baja mali knindža – ja sam pravoslavac كلمات اغاني
- aquakey › aquakey – рассвет (dawn) كلمات اغاني
- andrea true › andrea true – more, more, more (re-recorded) كلمات اغاني
- conway the machine 38 spesh › conway the machine & 38 spesh – speshal machinery كلمات اغاني
- tye free › tye free – flight plan كلمات اغاني
- ynr fantom › ynr fantom – hellbound كلمات اغاني
- luvstorm › luvstorm – cigarettes كلمات اغاني
- the band light › the band light – hot stuff كلمات اغاني
- bgt › bgt – limit كلمات اغاني
- realxman › realxman – up on game كلمات اغاني