av – big thug boy كلمات اغاني
ladies and gentlemen
av
if you get a woman, hold am tight o
me and my guys we dey for bike oo
na her allocation dey for mind o
if you live your woman she go off pant o
mmsssseeeew kpa
no b lie o
we go use the raba blind her eyes o
me and my guys we no dey smile o
big thug boys we no dey lie o
big thug boys we no dey fear n0body
and you see wahala we get am full for body
only one thing we no dey like na police
one wrong move you turn to my enemy
so make u no try mе
oya na
the thing dey do me hit mе like kpongo (kpongo)
abegi bring another shayo oshe o
take your lady to the condo (condo)
if we dey hit her she dey shout mogbe o
oshe mukere muke
magbele mukere muke oho
magbele mufere mufe o
we dey wear coat we dey wear ice o
all of our enemies dem broke die o
no competition no denial
una be sh_tters we be lions
say we dey fly high mehn we never fly low
if we dey move we no dey fear go slow
no competition no denial
una be sh_tters we be lions
big thug boys we no dey fear n0body
and you see wahala we get am full for body
only one thing we no dey like na police
one wrong move you turn to my enemy
so make u no try me
oya na
the thing dey do me hit me like kpongo (kpongo)
abegi bring another shayo oshe o
take your lady to the condo (condo)
if we dey hit her she dey shout mogbe o
oshe mukere muke
magbele mukere muke oho
magbele mufere mufe o hu
كلمات أغنية عشوائية
- aaron reevey › aaron reevey – whispers featuring tamia كلمات اغاني
- aaron reevey › aaron reevey – yes and no featuring nicole كلمات اغاني
- aesthetic › aesthetic – american filth كلمات اغاني
- aesthetic › aesthetic – creation/destruction كلمات اغاني
- aesthetic › aesthetic – lambs to the system كلمات اغاني
- aesthetic › aesthetic – revolt for life كلمات اغاني
- afghanistan bannana stand › afghanistan bannana stand – hear me cry كلمات اغاني
- afghanistan bannana stand › afghanistan bannana stand – sober كلمات اغاني
- afghanistan bannana stand › afghanistan bannana stand – new day كلمات اغاني
- aja › aja – movin’ on كلمات اغاني