kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

atela – remember (feat. sound sultan) كلمات اغاني

Loading...

it’s squeeze records

it’s atela

and naija ninja
when i get famous
abegi draw my ear
when i don go all the place wey i dey dream to go so
when money don come oo
when pepper don rest
and when i don see many things wey i been dey dream to see so

when the world don (when the world don hear my song oo)
when the world don (everybody don dey hail my name oo)
when the world don (everybody know my face oo)
and when the world don baba (i pray make i no forget god oo)

mama tell me story, make i remember the area wey i come from
mama tell me story, make i remember people wey help me up
mama tell me story (story)
mama tell me story (story)
mama tell me story (story)
for this world e no hard to forget

oh oh oh oh, oh oh oh oh woah woah
oh oh oh oh, oh oh oh oh woah woah
oh oh oh oh, oh oh oh oh woah woah
oh oh oh oh, oh oh oh oh woah woah
mama tell me story, and i never forget oo

e dey my mind
e dey my mind
e dey my mind
and i never forget oo
e dey my mind
e dey my mind
e dey my mind
and i never forget oo
e dey my mind
e dey my mind
e dey my mind
and i never forget oo
e dey my mind
e dey my mind
e dey my mind

you get e so many rivers to cross i say
better pay attention to the words i say
you no too tay before your head start to grey
you no wan find out say you use your whole life to dey craze so
ajolayaye eeh
person wey you meet on your way up fit to help you on your way down oo
so brother make you look ground oo
this life na journey eeh
person wey you meet on your way up fit to help you on your way down oo
who get ear make e hear if e no dey akin sele fun
if e no dey make you tell am (tell am)
if you get load you must gberu (ehen)
if you get pride make you drop am (drop am)
if you get load you must gberu

oh oh oh oh, oh oh oh oh woah woah
oh oh oh oh, oh oh oh oh woah woah
oh oh oh oh, oh oh oh oh woah woah
oh oh oh oh, oh oh oh oh woah woah

mama tell me story, make i remember the area wey i come from
tell me story, no be say when i blow i go start to dey come form
tell me story, story, story ooo, where i come from
tell me story, make i remember satellite when i dey london

oh oh oh oh (e dey my mind) oh oh oh oh woah woah (e dey my mind) (i no forget oo)
oh oh oh oh (e dey my mind) oh oh oh oh woah woah (e dey my mind) (i no forget oo)
oh oh oh oh (e dey my mind) oh oh oh oh woah woah (e no hard to forget oo)
hard to learn from
hard to learn from

ty mix
it’s atela

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...