kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

atee sole – ways كلمات اغاني

Loading...

ways music lyrics
[rap verse 1]
low_lifers ,big minders
if knowing god is being righteous this so called cursed boys would’ve been pastors
they call us pagans but pastors daughters like us
look at all the gifts dem pack for jeans dey try locate our bus stops
still we no go pay for transport
but i hope all they offering no be offering ?
cos na there god go vex for me
and by then who go beg for me?
the girls wey dey spend for me?
boys want chop life live free(lord!)
drop top is a black benz and the back seat’s two chicks(lord!)
mumcy new crib(lord!)
is a lot of things that a ghetto kid would’ve really asked for
but the simple things that are really free we still dey give in thanks for
n0body want carry last cos for ghetto gospel na sin
and tha holy bible dey tell us make we no rush the life until god go come do him thing
while our girlfriends living their dreams
cos one sugar been busy buying her everything that she needs
wetyn we no go see for street?
ehn?
weytin we no go see for street?

[hook x2]
yeah x8
grind up
get this paper ‘fore my time’s up
9_5 , 24hours boys dey hustle hard like ‘is nomore way
sun down to the sun up
gotta get it
gotta get it any means necessary like ‘is nomore way
grind up ,get this paper ‘fore my time’s up
9_5 ,24hours boys dey hustle hard like ‘is nomore way
sun down to the sun up
gotta get it
gotta get it any means necessary like ‘is no’ …
[rap verse 2]
you see ehn?
black boy want win
black boy get dreams
black boy want everything wey him parents dem been no give
so therefore black boy no sleep
steady chasing that paper with different dead faces on
from slave ships to grave shifts
for another people home
and somehow the situation just dey f_ck up my days
but black boy never change
see i’m too stuck in my ways
word up to jay’
with all of the talks in my face
i know they hoping i fail
i see the snakes in my sp_ce
if they seen the times that i pray
they wouldn’t f_ck with the grace
but f_ck with the man
if dem tell you say e easy bro na setup sharply change your circle mehn
cos if dem truly love you dem go really tell you how e dey be for jungle mehn
if dem tell you say e easy bro na setup sharply change your circle mehn
cos if dem truly love you dem go really tell you how e dey be for jungle mehn

[hook x2]
yeah x8
grind up
get this paper ‘fore my time’s up
9_5 , 24hours boys dey hustle hard like ‘is nomore way
sun down to the sun up
gotta get it
gotta get it any means necessary like ‘is nomore way
grind up ,get this paper ‘fore my time’s up
9_5 ,24hours boys dey hustle hard like ‘is nomore way
sun down to the sun up
gotta get it
gotta get it any means necessary like ‘is nomore way

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...