annie feat. spenskid – eli كلمات اغاني
smoking weed and am drinking liquor
getting high, feeding from the pitch
no one notice, no one notice?
as i dey pop my pill, i dey pop champagne
getting high feeding from the pain
no one notice, no one notice?
somebody ahh somebody
somebody come call my mummy
somebody ahh somebody
somebody come call my daddy
i dey feel am for body
e dey do me tingalili e dey tingalili
eli ganja eli ganja
eli ganja eli ganja eli ganja
eli ganja eli ganja
eli ganja eli ganja eli (yeah yeah yeah yeah)
ahh n0body really know wetin i dey face o
n0body really know wetin i dey see
n0body really know wetin i dey think
nah nah nah
they see me shining they wan bring me down
i never blow them dey hate on me now
congratulations but you no mean am
(but i go wuru wuru wuru wuru gbese)
(and i go chooku chooku chooku chooku pepper)
(dem go dey looku looku looku looku shame dem)
shame them oh shame them ohh
but i go wuru wuru wuru wuru gbese
steady me and my guys, we go dey dey gbese!
make n0body stress me
make n0body stress me
eli ganja eli ganja
eli ganja eli ganja eli ganja
eli ganja eli ganja
eli ganja eli ganja eli eli
(but i go wuru wuru wuru wuru gbese)
(and i go chooku chooku chooku chooku pepper)
(dem go dey looku looku looku looku shame dem)
shame them oh shame them ohh
but i go wuru wuru wuru wuru gbese
steady me and my guys, we go dey dey gbese!
make n0body stress me
make n0body stress me
somebody ahh somebody
somebody come call my mummy
somebody ahh somebody
somebody come call my daddy
i dey feel am for body
e dey do me tingalili e dey tingalili
كلمات أغنية عشوائية
- texas › texas – don’t you want me كلمات اغاني
- sarah geronimo › sarah geronimo – love of my life كلمات اغاني
- lauren hoffman › lauren hoffman – fortune on my name كلمات اغاني
- virgin steele › virgin steele – vow of honour كلمات اغاني
- kenny rogers › kenny rogers – i remember you كلمات اغاني
- manu chao › manu chao – otro mundo كلمات اغاني
- ov7 › ov7 – me gustan los dos كلمات اغاني
- westlife › westlife – brown eyed girl كلمات اغاني
- head east › head east – call to arms and legs كلمات اغاني
- sarah connor › sarah connor – why does it rain كلمات اغاني