kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

alcohol – 2 seconds كلمات اغاني

Loading...

omo my heart heavy
i no won think but this memories
shayo no for permanently press delete
in the morning e go control z, in my feelings

i swear i no holy, if life na test i don do rubbish
i go don fail every requirement and no way i dey score ten over ten

i no know wetin your mama go dey feel right now
i no know wetin your papa go dey think right now
i no know wetin anyone else could have done better
but only jah knows best

i hope say heaven got evеrything that you need and want
i hope say all this stories wey i talk na truе and false
i hope say all our small lies count as truth for us
but only jah knows best

gimme 2 seconds make i properly just wish you well
my tears no won stop but i promise e no still dey pain

gimme 2 seconds make i properly just wish you well
my tears no won stop but i promise e no still dey pain

i no know wetin your mama go dey feel right now
i no know wetin your papa go dey think right now
i no know wetin anyone else could have done better
but only jah knows best
i hope say heaven got everything that you need and want
i hope say all this stories wey i talk na true and false
i hope say all our small lies count as truth for us
but only jah knows best

gimme 2 seconds make i properly just wish you well
my tears no won stop but i promise e no still dey pain

gimme 2 seconds make i properly just wish you well
my tears no won stop but i promise e no still dey pain

again

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...