akwasi reaction – femi (feat. ikofi) كلمات اغاني
aaah
chichi
uh uh
baby you dey make adey stress
left and right wey everyday adey check
somebody start dey chase you pɛ adey vex
why you start dey get some texts from your ex (ei)
this one dier make i ask naplex
this girl never go dey read ma texts
everyday she dey ask me for some check
gold or digger, naah naah
i’m perplexed (hmm)
girl you ma best ma
n0body go test na
numero uno wonni hɔ aa meyɛ mess ya
let’s start with a venza
no be bout the s_x naa
forget the rest, just talk like alexa
femi ifé mi
femi ifé mi oo
femi ifé mi
femi ma baby oo
femi ifé mi
femi ifé mi oo
femi ifé mi
femi medea ne wo
change gear
ago wedge you right here
you think sae your eye tear
wodeɛ dabiaa momo, cashapp, oh dear
i just get one fear
sae you go lef quite near
o soon, who cares, ano talk lie here
take ring be ma wife erh
yh it’s time baby i want you for life yh
no be kind love wey edey last one year
make we spend more years
have kids, say yes
femi ifé mi
femi ifé mi oo
femi ifé mi
femi ma baby oo
baby
woyɛ classy
woyɛ top woyɛ gyɛ woyɛ sassy
woyɛ one_in_a_milli te sɛ miley
n0body chale agye sɛ nyame factory
yhh baby classy
woyɛ top woyɛ gyɛ woyɛ sassy
woyɛ one_in_a_milli te sɛ miley
n0body chale agye sɛ nyame factory
femi ifé mi
femi ifé mi oo
femi ifé mi
femi, ma baby oo
femi ifé mi
femi ifé mi oo
femi ifé mi
femi, medea ne wo
كلمات أغنية عشوائية
- yuya matsushita › yuya matsushita – last snow كلمات اغاني
- kyrah california › kyrah (california) – this is it كلمات اغاني
- tolitratim › tolitratim – курс на смерть (kurs na smert’) كلمات اغاني
- scary the band › scary the band – skellington كلمات اغاني
- marc with a c › marc with a c – calculator كلمات اغاني
- rony black › rony black – solo gang كلمات اغاني
- caragan › caragan – forced كلمات اغاني
- michiganbluehell › michiganbluehell – endaze كلمات اغاني
- designer disguise › designer disguise – good people كلمات اغاني
- deadi › deadi – freestyle – c’est moi la fève كلمات اغاني