kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

aibel6a6y – low (feat. strumz) كلمات اغاني

Loading...

nigeria my country, i will never it bother me
for the things wey my eyes don see
for the things wey my eyes don see

them never want your glory
even when you tell them your story
am a man with a life
why be say they always wanna see me down
i will make sure they hear my voice
cause na stall man wey they spit this vibes
them dey beef when i no be meat o yea yea
nigeria my country, i will never it bother me
for the things wey my eyes don see
for the things wey my eyes don see

so me say, low n0body go send you when you low
sticking to my grind on the low, when the money come me no talk
cause n0body go send you when you broke, so me say
so me say, low n0body go send you when you low
sticking to my grind on the low, when the money come me no talk
cause n0body go send you when you broke, so me say
wetin my eyes don see, for this life wey man no say
we just thank jah for the blessing
he has done for us for his mercy
wetin my eyes don see, for this life wey man no say
we just thank jah for the blessing
he has done for us for his mercy

hear them say my life is a mystery
no fit talk wetin my eyes them never see
i been focused on a grind them a never see
call up my phone ring ring me nuh ever pick
me nuh ever exchange word with an enemy no get energy
plans wey my god e get for me e high pass hennessy
man i told ya
i stand like soldier
before you talk, you observe when e sup me gon smoke up my weed drink my hennessy
and i reminisce
where i dey in the past
where i dey right now
man i thank god for the income fi the plus
me nuh ever ever put n0body up above
man i sing song man i sing song and i drop
where i dey in the past
where i dey right now
man i thank god for the income fi the plus
me nuh ever ever put n0body up above yea

wan soro me o lawon
mon se nkon ti mo fe mo ma bawon
that is why i’m seeking for the top
that is why i’m always on top
getting all the shows on check
money always when i stand on tours
money always when i stand on tours

so me say,low n0body go send you when you low
sticking to my grind on the low, when the money come me no talk
cause n0body go send you when you broke, so me say
so me say,low n0body go send you when you low
sticking to my grind on the low, when the money come me no talk i in
cause n0body go send you when you broke, so me say
wetin my eyes don see, for this life wey man no say
we just thank jah for the blessing
he has done for us for his mercy
wetin my eyes don see, for this life wey man no say
we just thank jah for the blessing
he has done for us for his mercy

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...