kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

adekunle gold – pablo alakori كلمات اغاني

Loading...

palo alakori

dem no born me with silver spoon
my beginning rough o chale
i no enjoy my life other children at all
i grow myself
i hustle taya
person why get ambition no dey wait for manner

wuru wuru to the answer
(wuru wuru to the answer)
mago mango no be the way
wayo no be the answer
stop wasting your time
no play with your future
all man for hin sef o
no shortcut o abeg
abeg

you siddon for house
dey beg beg for money
pablo alakori padi jawo fine bara
no dey rush
somethings dey take time
to be a man my brother ko easy

wuru wuru to the answer
(wuru wuru to the answer)
mago mango no be the way
wayo no be the answer
stop wasting your time
no play with your future
all man for hin sef o
no shortcut o abeg
abeg

ireje osi nu foto (take a photo as you are)
oun o se lomagba (and that’s what you get)
you no do anything
but you want to hammer
i’m sorry for you
i’m sorry for you my brother
no play yourself
time dey run o
away

wuru wuru to the answer
(wuru wuru to the answer)
mago mango no be the way
wayo no be the answer
stop wasting your time
no play with your future
all man for hin sef o
no shortcut o abeg
abeg

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...