adekunle gold – it is what it is كلمات اغاني
[verse 1]
people wey no dey feed you
always the first to talk about your life
look at the irony
shame you for public come dey beg for side
don’t get it twisted, i no dey kiss ass
that sh_t is not healthy
keeping my distance
some people are worse than pandemic
[pre_chorus]
if e go cost my peace
den i go take my leave
if e no be money
do not disturb me, please
if e go cost my peace
that’s some expensivе sh_t, oh
if e no be money
do not disturb mе, please
[chorus]
majisoro, hold on
it is what it is
mawobe, leave am
majisoro, hold on
it is what it is
mawobe, leave am
[verse 2]
money no dey bring happiness, oh
na when i get money i realize, oh
but i no be hypocrite
i dey pray make you get your own too
see, bad times will never last
elemi lo ma last, life come at you so fast
small time you don become wetin you hate
low_key, they hate their life
and they’re lonely, no energy for n0body
we no dey happy for me, for me
low_key, you hate your life
and you’re lonely, no energy for n0body
no waste your time, man, i no see you
[pre_chorus]
if e go cost my peace
den i go take my leave
if e no be money
do not disturb me, please
if e go cost my peace
that’s some expensive sh_t, oh
if e no be money
do not disturb me, please
[chorus]
majisoro, hold on
it is what it is
mawobe, leave am
majisoro, hold on
it is what it is
mawobe, leave am
[outro]
it is what it is
it is what it is
كلمات أغنية عشوائية
- classe merda › classe merda – rap pra rappers كلمات اغاني
- spirit › spirit – silky sam كلمات اغاني
- young tc guapo › young tc guapo – trust none كلمات اغاني
- reik › reik – yo quisiera – versión ranchera كلمات اغاني
- paola gr › paola (gr) – ψέματα λέω (psemata leo) كلمات اغاني
- tracy ate a bug › tracy ate a bug – c‘est la vie كلمات اغاني
- boney m 2000 › boney m. 2000 – ma baker – club mix كلمات اغاني
- jesse boykins iii › jesse boykins iii – shine كلمات اغاني
- rob a › rob a – until the end of time كلمات اغاني
- david allen dope › david allen dope – with me or what كلمات اغاني