adekunle gold – don’t be a baby كلمات اغاني
whine for your money, don’t be a baby
dirty diane don’t be a baby
whine fi yah daddy, don’t be a baby
out in miami don’t be a baby
whine for your money, don’t be a baby
dirty diane don’t be a baby
whine fi yah money, don’t be a baby
out in miami don’t be a baby
no cannabis but mo jogor
pon di replay, play my tune make we turn up
(gaddem)
no go dey doubt like thomas
i be the lead when i move you follow
sho mo pe mo ni fe re o
i no dey see tele o (ooh)
i no dey do anything wey go try to bother mi
so make n0body never, never, never worry me
olopa limme limme wetin i do
cos i pull up in a benz
won ni o she yahoo
omo jeje
i no dey do ashawo
and i no be one of them wey dey do ojoro
10/10 like sweet asaro
and n0body badder, badder, badder (janmo)
i no dey do anything wey go try to bother mi
so make n0body ever ever worry me, eh
whine for your money don’t be a baby
dirty diane don’t be a baby
whine fi yah daddy don’t be a baby
out in miami don’t be a baby
whine for your money don’t be a baby
dirty diane don’t be a baby
whine fi yah daddy don’t be a baby
out in miami don’t be a baby
o jabo kofo
ehn ehn o
se jeje no rush
ehn ehn o
tempted to touch
ehn ehn o
shey i dey enter ya eye i go give you some
yawa go burst
ehn ehn o
kelemute kelemute
ehn ehn o
yekeleba ye
make you go check my record i no dey do wayo
olopa limme limme wetin i do
cos i pull up in a benz
won ni o she yahoo
omo jeje
i no dey do ashawo
and i no be one of them wey dey do ojoro
10/10 like sweet asaro
and n0body badder badder (janmo)
i no dey do anything wey go try to bother mi
so make n0body ever ever worry me
whine for your money, don’t be a baby
dirty diane don’t be a baby
whine fi yah daddy, don’t be a baby
out in miami don’t be a baby
whine for your money, don’t be a baby
dirty diane don’t be a baby
whine for your money, don’t be a baby
out in miami don’t be a baby
كلمات أغنية عشوائية
- the arrogant worms › the arrogant worms – goin’ huntin’ كلمات اغاني
- alexz johnson › alexz johnson – guilt train كلمات اغاني
- the arrogant worms › the arrogant worms – let’s go bowling كلمات اغاني
- 50 cent › 50 cent – i line niggas كلمات اغاني
- 50 cent › 50 cent – i just wanna كلمات اغاني
- 50 cent › 50 cent – i gotta win كلمات اغاني
- the arrogant worms › the arrogant worms – having fun is bad for you كلمات اغاني
- annie lennox › annie lennox – lullay lullay (the coventry carol) كلمات اغاني
- the arrogant worms › the arrogant worms – history is made by stupid people كلمات اغاني
- the arrogant worms › the arrogant worms – i am cow!!!! كلمات اغاني