kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

3ple l – i pray كلمات اغاني

Loading...

chorus
everyday i wake
everyday i wake
everyday i wake
everyday i wake
i dey thank god oh
everyday i wake
everyday i wake
everyday i wake
everyday i wake
i dey thank god oh

verse 1
so so drama in the hood everyday
and i pray to the mama wey don lose e pikin oh
so so blood in the news everyday
if you say make i talk tell me where to begin eh
okwa onye ma mmadu n’gbu mmadu
different situations wey е don happen
but i believе in humanity
we need to build new society
keep going cuz tomorrow e go better gan
hold my hand no matter the weather gan
keep going cuz tomorrow e go better gan
hold my hand no matter the weather gan
prayer is the key to make your blessing pop like hennessy eh
so everyday i wake i pray
chorus
everyday i wake
everyday i wake
everyday i wake
everyday i wake
i dey thank god oh
everyday i wake
everyday i wake
everyday i wake
everyday i wake
i dey thank god oh

verse 2
lot of people don go, me i dey here
in god we trust
tryna bring smiles to me parent
yeye
cuz daddy long gone, and in the long run
i just had to be a man ‘fore i even reach four
money on my mind, i will never think poor
i say money on my mind, i will never think
omo malo faraway
the boy di confirm
you say i no geti swag
no be your concern
i no like fight, i no be van damme
see i hustle each day all because of my fam
oya shout_out to swizz and the rest of my man dem
keeping it real than a million grand
cuz one day na one day
me gon make it to the top

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...