kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

3 cards marley – mr i don’t care كلمات اغاني

Loading...

chorus:
look me (mr i don’t care)
well well (mr i don’t care)
look me (mr i don’t care)
well well (mr. i don’t care)
look me (mr i don’t care)
well well (mr i don’t care)
look me (mr i don’t care)
well well (mr. i don’t care)

na wetin be say, as i talk am e happen
say my paddy all around na your eye you go sharpen
na wetin be this, na wetin be that
my paddy first dey take off before i react
say on that day, that faithful day
i waka my own solo
who no know no know
but me win omo promo
and my brother win lotto
and himself know say
himself go pay
(himself he know say
himself he go pay)
winning means you have goodluck
and you know you have to share
but mr i don’t care
just balance for chair
himself no care say tope wey get belle
she self she no dey fear
no money dey to spare
no money for health care
meanwhile elsewhere
passenger and driver dey quarrel for bus fare
and the bus self e due for repair
(en just dey manage am)
the break e no well
(en just dey package am)
e match am e match am
(e no work)
e match am e match am
(e no work)
e match am e match am
(e no work)
e knack am, people gather
even okada gather dey para
everybody dey para everybody dey hala
passenger dey drag driver, okada dey drag driver
olopa dey drag driver, omota dey drag driver
i say e knack am, people gather
even okada gather dey para
everybody dey para everybody dey hala
passenger dey drag driver, okada dey drag driver
olopa dey drag driver, omota dey drag driver
they beat am
they beat am
they for nearly k!ll am

they beat am
i say they beat am
they for nearly pai am

meanwhile the victim was laying on the floor
(some gather dey cry some just dey ask why)
meanwhile the victim was laying on the floor
(some gather dey jonz, n0body come close)
meanwhile the victim was laying on the floor
(some gather dey talk about the life that she chose)
meanwhile the victim was laying on the floor
(some gather dey pray, some gather dey say)

(who be mr i don’t care)
dey watch as people dey cry, fold hand as mama and pikin dey die
(who be mr i don’t care)
dey watch as people dey cry, fold hand as mama and pikin dey die
(who be mr i don’t care)
they criticize they _n_lyze angry people hating in disguise
they prophecy they decry gather just to ask why
they _n_lyse, they criticize angry people hating in disguise
they prophecy they decry gather just to ask why
and those wey gather just to say nothing
and those wey gather just to say nothing
wonder wonder wonder wonder
wonder wonder wonder wonder
wonder wonder wonder wonder
wonder wonder wonder wonder
i say i dey
wonder wonder wonder wonder
wonder wonder wonder wonder
wonder wonder wonder wonder
wonder wonder wonder wonder

chorus
look me (mr i don’t care)
well well (mr i don’t care)
look me (mr i don’t care)
well well (mr. i don’t care)
look me (mr i don’t care)
well well (mr i don’t care)
look me (mr i don’t care)
well well (mr. i don’t care)

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...