2slik – cover me كلمات اغاني
intro
yayaya!
2sliky dey here
oh why oh why oh why -2
refrain
them dig big hole i jump am p-ss oh
they want put poison inside my chark oh
they wanna bring me down from grace to gr-ss oh
i dey one side i dey look them laugh oh
chorus
i no get shaking oluwa cover me -2
cover me cover me
oluwa cover me
cover me cover me
oluwa cover me
verse 1
on my way to the top oh
them dey pray make i drop oh
them dey fire me shots oh
but there bullets e bounce oh (odeshi)
make you dey there dey hate
i go buy a bugatti
i go shaye mami
i go collect grammy
even for winter i keeping it hot
i am leader i’m calling the shots
no be by power and no be by force
na the oluwa wey i involve
oluwa cover me oh
enemies under me oh
and if dem wan try me oh
me i go call daddy oh
refrain
them dig big hole i jump am p-ss oh
they want put poison inside my chark oh
they wanna bring me down from grace to gr-ss oh
i dey one side i dey look them laugh oh
chorus
i no get shaking oluwa cover me -2
cover me cover me
oluwa cover me
cover me cover me
oluwa cover me
verse 2
they saying i’m this oh
they saying i’m that oh
them say i no reach oh
say my hand no dey clap oh
i’m giving them hits them hits oh
im topping they chat oh
they talk their sh-t oh
while i’m balling monaco
dem a fi know say this jam issa k!llamiti
if a batty boy touch e go k!llamiti
e go rock everywhere cos na k!llamiti
unu fit to dey call me mr k!llamiti
oluwa cover me oh
enemies under me oh
and if dem wan try me oh
me i go call daddy oh
refrain
them dig big hole i jump am p-ss oh
they want put poison inside my chark oh
they wanna bring me down from grace to gr-ss oh
i dey one side i dey look them laugh oh
chorus
i no get shaking oluwa cover me -2
cover me cover me
oluwa cover me
cover me cover me
oluwa cover me
كلمات أغنية عشوائية
- mayzse › mayzse – i’m not stupid كلمات اغاني
- keb mo › keb’ mo’ – france (live) كلمات اغاني
- fashion victims › fashion victims – hardest time (truth be told) كلمات اغاني
- mista a b › mista a.b. – hollywood كلمات اغاني
- lamark › lamark – geimet كلمات اغاني
- yuri alonso › yuri alonso – tarde nebulosa كلمات اغاني
- alo silver › alo silver – get me out of here كلمات اغاني
- twilighttom › twilighttom – hangover morning كلمات اغاني
- butterfly joe › butterfly joe – yesterday i was talking to my sister كلمات اغاني
- ewy › ewy – my cheesy love song كلمات اغاني