kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

2shots – pirated copy intro كلمات اغاني

Loading...

eh 2shotz my guy
eh sule (wetin dey now)
sole the sole
ah whats up now, i dey oh
omo congratulations oh
you don finally clock the whole album project
wetin go happen men
as per the album abi (eh whats the levels)
eh i go try reach alaba now you know
see whether i fit run things
with one of those guys
make dem drop some kind kishi
at least before dem pirate the album
you know that kind thing
oh okay, okay, okay
eh you don dey go now abi
eh i won reach (make i follow you now)
eh no cool down
i go go alone
i go cool down
shebi you dey go check that your chick
eh eh, but it no matter
no no no worry, i go go alonе
no worry
when i come back i go holla you
at least i fit flash you tеxt
make you call me oh
eh dey go dey go (you go shack me oh)
dey go dey go
i go call, i go flash you text no worry
try call me oh
i go call you no worry
i dey go, i dey come
no shaking sir, i believe you
alright later men
nna bros
eh 2shotz my man how you dey now
happy new year
nna same to you
eh hen wetin dey now
bros i bring new job
my album don, i don finish am
eh your new album
my new album
eh eh correct mm bring it now, lets see now
bring it, cool down first make we talk price now
bring it now, nna cool down ah ah
your are always in a hurry
cool down make we talk price first
okay how much, okay 100 the usual, 100
no cool down, ima this thing is an album
2shotz no be today wey we start business now
i know now
take 100 kam fu this thing
nna mba 120, make it 120
okay okay, na because say you be my person
you know say whenever i come here
you dey always bring am straight to me
you be my person
okay oya 120
okay see the money, oya take
eh hen, ha, i hope say e complete oh
count am, count am
e complete sha
e complete count am
e complete, e complete
oya wey the cd
ah ah you are always in a
wey the cd
eh hen eh thank you
i go see you guys later
eh okay, later, bye bye
eh bye bye
ah ah, wait 2shotz, 2shotz
come, come, come
bia, bia, bia , wetin happen
what is this now
eh, what is what
i think you say na your new album now
na my new album (which one is this)
this is my new album
which dirty new album
no be this album wey we don dey sell here since
see am as it full my shelf
4,000 copies
e no dey even move sef
nna
no no no no problem, nna
give me my money first
wait which money
give me my money first 2shotz
chelu kam hulugodi that your shelf
give me, how you take get my album
2shotz you won do me 419
no na you dey do me 419
me dey do you 419 how
i never release my album you don get am
how you take get am (wetin you dey talk)
album wey they sell every where
you be pirate oh
pirate wetin we dey for sea
(nna cool down) nna give me my money
nna i no give you
mmmm eh
nna bring this my money
eh are you mad
eh see this guy i go k!ll you
eh ole

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...