kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

2shots – carry am go كلمات اغاني

Loading...

when i dey primary five, i get one friend
he no dey to dey class, him no just send
you see, emeka no know book but
for class everybody dey wonder how him take dey pass
one day e get lecture wey emeka dey dere
him just dey concentrate like say him mind dey there
for where na gimmicks, make we take no fear
the boy just dey stratеgies some sk!lls and ideas
you don see two еyes dey offload your hand bag
wey person for hand con dey find your school bag
dey follow you dey argue on top am dey brag
ah ah na your own no get label for the tag
shut up my friend, how you take know
if i finish with you na your blood go dey flow
bros a beg now, a beg no be so
in fact when i take the bag i no know
thief my guy bag talk say him no know
thief ole carry am go
you say na your first time abi no be so
thief ole carry am go
when you hear bring tyre, your eyes come clear
thief ole carry am go
carry gun, carry knife, only you ney dey fear
thief ole carry am go
see this man self, see am he pack for office
you dey form oga, why all your people them dey hiss
na pen you dey take do magical tricks
you ney dey touch money but money go dey miss
your five account them don full for swiss
you dey chop and you think say them no go notice
wetin you dey do bad, and you know this
you say i am smart and you are a novice
na true you talk but, na thief be your work
when your hear bring tyre, make you no shock
your job na with tie and corporate knocks
agbada or kaftan aso and rock
na this won we dey call thief with style
chop alone and close the file
everyday empty promises go dey pile
it is not my fault my brother but mean while
embezzled money talk say him no know
thief ole carry am go
you say na your first time abi no be so
thief ole carry am go
when you hear bring tyre, your eyes come clear
thief ole carry am go
carry gun, carry knife, only you ney dey fear
thief ole carry am go
your song never comot but e don dey alaba
as you sing finish them go carry am waka
e go con plenty like cloths for yaba
e don dey go platinum but my pocket is flatter
na my own sweat them dey use make dough
see, this mc’s thief my flow
put my life saving con carry am go
bring tyre, fuel, matches
oh no
pirate my cd talk say him no know
thief ole carry am go
you say na your first time abi no be so
thief ole carry am go
when you hear bring tyre, your eyes come clear
thief ole carry am go
10,000 copies only you, no dey fear
thief ole, carry am go
carry am go
thief, ole
carry am go
carry am go
thief, ole
carry am go
bring tire
carry am go
thief, ole
carry am go
10,000 copies only you, no dey fear
thief, ole
carry am go
ole, ajibole (2x)
ole, onyoshi leya , ajibole (repeatedly)
lets dance
(instrumentals)
2shotz umunnamo
(instrumentals)

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...