kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

2greidz efejene – 2greidz the legend كلمات اغاني

Loading...

intro

yeh yeh yeh yeh yeeh

chilling with tugreidz here

oh u u uh ah ih

yeh yeh

yeh yeh yeh yeh

yeh yeh (yagha)

verse 1

my story story story story oh

oh oh

n0body holy holy holy holy yel ah

saint i get a story
omo plenty story (a ah a ah ah)

this is my story ah

i get plenty story

saint story

badman

chorus

say i gonna be legend

tugreidz the legend

i am the legend

i gonna be the legend hex

verse 2
they just want to pull me down

even in my own town

but i get love for my home town

i get lovе for my home town

me i no dey carry shouldеr

i just want to be loyal

i just want to be a lover of my people

o o o oh

they are multiple wanna stop me oh

they are multiple never want me to blow

they are multiple, they are multiple

dem dey observe me want try k!ll my hand

everything wey you dey do
make sure say you dey do your best

if you can’t do your best

oyah oyah stress your self

nothing good come easy

that’s why you need to busy

that’s why you need to busy

try to make the money and achieving

(everybody wanna be the best)

everybody wanna be the best

but not everybody can’t be the best

many are call, few are choose

i pray to be among the choosing ones

be among the choosing ones

i pray to be among the choosing ones hey

chorus

say i gonna be legend

tugreidz the legend

i am the legend

i gonna be the legend hex

verse 3

any place i enter

any place wey i enter

na so i go dey run like saint

i run the things, never run me

saint i run the things, never run me

i making the money from the musical

say dem dey feeling my pattern

tell me what more you see

i badman trailer never to go down fall o ow

seem, dem dey talk about my matter

want try to dirty my fame oh

wanna dirty my fame

all because am a fame oh

they just wanna pull me down

but i promise, i will never go down

i just want to rise on top

and never to fall, i just want to get strong

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...