kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

2face idibia – only me كلمات اغاني

Loading...

verse 1
if to say nah just me, i’ll be
living like i don’t care
live my life until n-body
dare
if nah just me, i’ll be doing
anyhow
because n-body go dey a
to challenge me
n-body supernatural
live versus spirit of the
carnvial
the personality no matter
at all
individuality cannot make
us tall
i sing, i sing, for all y’all
don’t let anybody push you
to the wall
nah community na in make
us tall
secret society na in break
us all
i don’t want to be talking
like a preacher at all
i no want to do as i sabi
p-ss ball
i know say eno be
everybody e sabi play ball
but arise, o compatriot, if
nigeria call
some make you just dey do
your thing, make i do my
thing
live and let living instead
of to be feeling like a king
on top of nothing, stop the
bragging on top the posing
because you know say only
na vanity vanishing
chorus 2x
malo ro kpe, omo kpe
nikan lo ma lowo,
malo ro kpe no be gbogbowa
wey go make this money
verse 2
i said, who get ear, make
them hear
no go tell anybody say you
see me for here
if nah only me, you know
say i no go care
just like everybody i wish
life was fair
only me, there will be no
one for me to dare
n-body to follow me,
scatter money in the air
no one to lean on in terms
of despair
too much of everything, we
no want to share with with
it will be only me going to
the cinema
no girlfriend to tell once in
a while say ‘free me ma’
but now i got funke,
enenu and chindima
cos i am the only superman
in the area
some make you just dey do
your thing, make i do my
thing
live and let living instead
of to be feeling like a king
on top of nothing, stop the
bragging on top the posing
because you know say only
na vanity vanishing
repeat chorus 2x
verse 3
if to say nah just me
n-body go hear my story
n-body complaining
until, nah just me
that’s why we need love
and unity
so i sing, say say
repeat chorus 2x till
fade.

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...