255, 1da banton & sfr – pami كلمات اغاني
[intro: 1da banton]
two, two, two, two fifty_five
ma pami oh (my lady)
ma pami oh (ooh)
original, ma pami oh (my lady)
ma pami oh (ooh)
[pre_chorus: 1da banton]
be like una wan jaiye oh
be like they don nu, nu tonight
be like they wan shaye oh
shebi make we turn up tonight
[chorus: 1da banton]
omoge, ma pami oh, omo (ayy, ayy)
gimme ma pami oh, ayy yo [?] now (ayy, ayy)
omoge ma pami oh (oh my god, ayy, ayy)
gimme ma pami oh, ayy yo (ayy, ayy)
[post_chorus: 1da banton]
mata dun lo dun oh (ma pami oh)
mata dun lo dun
mata dun lo dun oh (ma pami oh)
mata dun lo dun
[verse 1: 1da banton]
when the dj play my favourite song
i’ma watch you dance ah
i dey dance k_nt_ azonto style
i dey even [?] the salsa
now tell me why you no go dance
when everybody dey de mu
i say tell them say, make them give you chance oh
show them say you sef dey de mu
tell me why you no go dance
when everybody dey de mu
i say tell them say, make them give you chance oh
show them say you sef dey de mu
de mu
you sef dey de mu
banton
[pre_chorus: 1da banton]
be like una wan jaiye oh (jaiye ooh)
be like they don nu, nu tonight (nu, nu tonight)
be like they wan shaye oh (shaye oh)
shebi make we turn up tonight (turn up tonight)
[chorus: 1da banton]
omoge, ma pami oh, omo (ayy, ayy)
gimme ma pami oh, ayy yo [?] now (ayy, ayy)
omoge ma pami oh (oh my god, ayy, ayy)
gimme ma pami oh, ayy yo (ayy, ayy)
[post_chorus: 1da banton]
mata dun lo dun oh (ma pami oh)
mata dun lo dun
mata dun lo dun oh (ma pami oh)
mata dun lo dun
mata dun lo dun oh (ma pami oh)
mata dun lo dun
mata dun lo dun oh (ma pami oh)
mata dun lo dun
[instrumental break]
[outro: 1da banton]
say me i jaiye oh, me wan jaiye tonight
say me i jaiye oh, me wan jaiye tonight
ma pami oh
كلمات أغنية عشوائية
- spiral starecase › spiral starecase – baby what i mean كلمات اغاني
- katie costello › katie costello – nobody’s perfect كلمات اغاني
- valley of the sun › valley of the sun – means the same كلمات اغاني
- ion dissonance › ion dissonance – shut up, i’m trying to worry كلمات اغاني
- god awakens petrified › god awakens petrified – attrition كلمات اغاني
- tue minh › tue minh – tim hieu ve to yen so che hien nay كلمات اغاني
- doc walker › doc walker – echo road كلمات اغاني
- lonnie donegan › lonnie donegan – san miguel كلمات اغاني
- great bloomers › great bloomers – the last of my faith كلمات اغاني
- carbon casca › carbon casca – no time كلمات اغاني