1da banton – gbagbe oshi dj ryda كلمات اغاني
soon as i step into the place
everywhere i turn up na money we dey spray
i got a girl her name na yetunde
me i go need another girl abegi wetin dey? (ehn)
bad girl, whine for me o (eh, eh)
me i get big plan for you o
follow, girl i go dey follow
girl i no go mind if na money i go borrow
say na we say we no go turn up? (gbagbe oshi!)
when dj ryda dey burn the music (gbagbe oshi!)
omoge j’ekalo wa (gbagbe oshi!)
omoge no wayo o (gbagbe oshi!)
gbagbe oshi!, gbagbe oshi!, gbagbe oshi!
omoge no wayo o (gbagbe oshi!)
kilamiti anytime we come through
too many girls mhen the man confuse
one’a’them, two’a’them,
three’a’them bad man wan fit take all the girls o
jam the sound loud, give am belle o
abegi dj give am belle o
jam the sound loud, give am belle o
abegi dj give am belle o
say na we say we no go turn up? (gbagbe oshi!)
when dj ryda dey burn the music (gbagbe oshi!)
omoge j’ekalo wa (gbagbe oshi!)
omoge no wayo o (gbagbe oshi!)
gbagbe oshi!, gbagbe oshi!, gbagbe oshi!
omoge no wayo o (gbagbe oshi!)
i say, n-body holy p-ss o
see all the girl wan boogie down o (ehn)
na dj ryda, burn the wheels (uh, uhn)
that’s why the girls dem feel freaky
i be your line girl i no go cut
only your boos, girl i go shoot my shot o
as a bad man when i be
say me get me girl em we need to turn up the dance hall
say na we say we no go turn up? (gbagbe oshi!)
when dj ryda dey burn the music (gbagbe oshi!)
omoge j’ekalo wa (gbagbe oshi!)
omoge no wayo o (gbagbe oshi!)
gbagbe oshi!, gbagbe oshi!, gbagbe oshi!
omoge no wayo o (gbagbe oshi!)
(bad man me dey here so)
gbagbe oshi
gbagbe oshi
gbagbe oshi
gbagbe oshi
bad girl, whine for me o (eh, eh)
me i get big plan for you o
follow, girl i go dey follow
girl i no go mind if na money i go borrow
give am belle o
abegi dj give am belle o
give am belle o
abegi dj give am belle o
original
banton on the rhythm on mix you dunno
you’re now rocking with dj ryda gbagbe oshi
the unstoppable dj, dj ryda
it’s official
كلمات أغنية عشوائية
- whereswilder › whereswilder – going down again كلمات اغاني
- omgitsmedina › omgitsmedina – twitched كلمات اغاني
- nandy › nandy – kata كلمات اغاني
- bartie › bartie – fortuna كلمات اغاني
- crewsont › crewsont – #goonshit كلمات اغاني
- eddie james presents › eddie james presents – it’s because of you كلمات اغاني
- jj esko › jj esko – khalid كلمات اغاني
- cisalo › cisalo – the second coming كلمات اغاني
- שי צברי › שי צברי – da – דע – shai tzabari كلمات اغاني
- 龍ヶ崎リン ryugasaki rene › 龍ヶ崎リン (ryugasaki rene) – rrr كلمات اغاني