1da banton – call jehovah كلمات اغاني
i say your not my ni__a yeah, yeah, yeah
ofe jami si wo wo wo
you’re not my sister yeah, yeah, yeah
small pikin wey no like to dey hear word, hear word
stubborn tenant wey dey fight with e landlord, landlord
john 3:16 tell me say make i dey fear god, fear god
cos as the pastor dey preach
everybody dey jalo, jalo
i say we dey call jehovah o eh
we dey call jehova o ah
onome call jehova eh
we dey call jehova o
if you gеt problem no dey call me, call mе
i say make you call jehova o eh
onome call jehova o eh
say we dey call jehova eh
i say your not my ni__a yeah, yeah, yeah
ofe jami si kolombo
you’re not my sister yeah, yeah, yeah
i say your not my ni__a yeah, yeah, yeah
ofe jami si kolombo
you’re not my sister yeah, yeah, yeah
i say no be gra gra na tactics
if you waka kuru_kere you go jam crisis
oya cool down, cool down
take am, take am jeje
i know say e been no easy o
ten thousand turkey one kilo
family people dey bill o
say but we no go gree we go fight
we dey call jehova eh
we dey call jehova o ah
onome call jehova o eh
we dey call jehova o
if you get problem no dey call me, call me
say make you call jehova eh
onome call jehova o eh
say we dey call jehovah o eh
i say youʼre not my ni__a yeah, yeah, yeah
ofe jami si kolombo
you’re not my sister yeah, yeah, yeah
i say your not my ni__a yeah, yeah, yeah
ofe jami si kolombo
you’re not my sister yeah, yeah, yeah
melody originalo melody
original 1da banton deyaaaa
كلمات أغنية عشوائية
- 村下孝蔵 kozo murashita › 村下孝蔵 (kozo murashita) – 初恋 (hatsukoi/first love) كلمات اغاني
- wikilyx › wikilyx – rafale كلمات اغاني
- neil stevenson › neil stevenson – neon hearts كلمات اغاني
- sex havers › sex havers – jazzvillian! كلمات اغاني
- agred › agred – sploinkus كلمات اغاني
- mjtraphouse › mjtraphouse – traphone كلمات اغاني
- iced earth › iced earth – mausoleum كلمات اغاني
- amalia rodrigues › amália rodrigues – as lavadeiras de caneças كلمات اغاني
- tigerstar › tigerstar – yea cus yea كلمات اغاني
- tziemtzi › tziemtzi – den pigenw كلمات اغاني