
zue - spirit كلمات أغنية
god is spirit
floating on spiritual
story tales no visual
i stay lucid, channel my stream
time my limit
memories turn pictures
another lonely christmas
i think i’m the villan
miles…
waka all day and night
looking for me promise land
tippy toe from their snake bite
but like fine wine
everything dey sweet with time
jericho go feel the sound
mukulu mukulu now…
hara rita wey tore…
my maria dey wait for spain, mo wa lantoro
my maria dey wait for spain, rìn lo morocco
my maria dey wait for spain…
se you don see big preacher with a good heart
abi na girl with no intentions
make society no cripple me with all this pressure
now i don sabi why agama no dey makе noise
cos the grass stay greener on thе other side you know
but na the other side wan use you do scapegoat
is why i water where my feet fit touch
my h.o.p.e no dey fade cos my faith is in god
so lady wa jubadi
light me up hmm sati
na you i run find come
so mami wa fun pami
do you know how to love
cos they never taught me such
na when papa run go work
na yin mama pack comot…
it’s why these
miles…
waka all day and night
looking for ma promise land
tippy toe from their snake bite
but like fine wine
everything dey sweet with time
jericho go feel the sound
mukulu mukulu now… miliki
hara rita wey tore…
my maria dey wait for spain, mo wa lantoro
my maria dey wait for spain, rìn lo morocco
my maria dey wait for spain…
eleda mi ma sun, ma sun, ma sun…
jowo ma sun…
eleda mi ma sun, ma sun, ma sun…
jowo ma sun…
كلمات أغنية عشوائية
- brian johnson - greater than all other names كلمات أغنية
- jarren benton - jealous of drake (freestyle) كلمات أغنية
- the covers' factory feat. patricia cañizares - stone cold كلمات أغنية
- aline - maudit garçon كلمات أغنية
- tyler hilton - next to you كلمات أغنية
- 蒼井翔太 - run!!run!! كلمات أغنية
- la fiera de ojianga - imposible y prohibido كلمات أغنية
- parson james - sad song (lash remix)* كلمات أغنية
- syuhada najuwa & azwan juperi - oh no! كلمات أغنية
- makoto kawamoto - 1/2 كلمات أغنية