kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

zlatan - genesis كلمات أغنية

Loading...

[verse 1]
make i tell you how it start from genesis
e no be for inference, no talk to enemies
no be think o wey this people use my eye see
the matter spicy, this f_cking vices
now they can’t let go
now them wan use am wan shed o
no moguo in momo, so leave me make i see my falcetto

[chorus]
i be leaving on the low, but i don’t no go know
when the people want to take the boy photo
all my neck is frozen, makе them make them chop mе
ọ bụrụ no ego, no disturb him though
i be leaving on the low, but i don’t no go know
when the people want to take the boy photo
all my neck is frozen, make them make them chop me
ọ bụrụ no ego, no disturb him though

[refrain]
iye oh, iye oh
che chuwe ego
ge buru o oga ya
iye oh, iye oh
che chuwe ego
ge buru o oga ya
[verse 2]
ah yege, yege, yaga, yega
money dey give morale (high morale)
ah yege, yege, yaga, yega
ah kunuba ose obi ike
for this life o, i swear to god o nwe’onye mere ibe ya
we buru ge, o buru na
if you wetin i see, your eye go tear
but now nụ enkema amaka
ekqwe my mariamaka? the cheque is getting bigger
my money be fine bo_bo, iye_iye_iye
to avoid depression, get chube ego

[chorus]
i be leaving on the low, but i don’t no go know
when the people want to take the boy photo
all my neck is frozen, make them make them chop me
ọ bụrụ no ego, no disturb him though
i be leaving on the low, but i don’t no go know
when the people want to take the boy photo
all my neck is frozen, make them make them chop me
ọ bụrụ no ego, no disturb him though

كلمات أغنية عشوائية

كلمات الأغنية الشائعة حالياً

Loading...