kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

zlatan – fada كلمات اغاني

Loading...

[verse 1: zlatan]
your mama say make you no dey follow me again
i’m not i’m not
your papa say if he catch me he go cut my head
na why i no come your domot o
baby me the love you give me sweet me
adaobi i want to take you all around the world
sisi mi oya farabale mu ijo o
i no wan know but i must meet your fada today

[chorus: zlatan]
fada
your fada
fada
i must meet your fada today
fada
your fada
fada
i must meet your fada today

[verse 2: phyno]
nwa ada nwa ada you be my one and only o
oyii na tu mu o make you no leave me lonely o
asa ne nunu
e fe obula echolu i go me nu nu
tell your fada si ya che nu nu
maka mu nu ba ta obodo nu nu iyo
i wanna be the one beside you imitate uwa fu ba gi ilo
cos n0body fit to stop the love i have for you ??
nwa che kwe ne be
see i get money money ogologo
it’s looking for me a nu m a call away
gi ka na ache bekelebe iyo
[chorus: zlatan]
fada
your fada
fada
i must meet your fada today
fada
your fada
fada
i must meet your fada today

[verse 3: flavour]
asa nwa baby you be my priority for life
i want to see your fada
mu na umu nna mu na bia to do something for your head o
we wan tv to see your fada
today today not tomorrow
we get money
we no dey borrow
ngwa bia nu kwado be nu
a yin na bia ehh
e ma na efe ge me
when we see your fada

[chorus: zlatan]
fada
your fada
fada
i must meet your fada today
fada
your fada
fada
i must meet your fada today

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...