
zlatan - fada كلمات أغنية
[verse 1: zlatan]
your mama say make you no dey follow me again
i’m not i’m not
your papa say if he catch me he go cut my head
na why i no come your domot o
baby me the love you give me sweet me
adaobi i want to take you all around the world
sisi mi oya farabale mu ijo o
i no wan know but i must meet your fada today
[chorus: zlatan]
fada
your fada
fada
i must meet your fada today
fada
your fada
fada
i must meet your fada today
[verse 2: phyno]
nwa ada nwa ada you be my one and only o
oyii na tu mu o make you no leave me lonely o
asa ne nunu
e fe obula echolu i go me nu nu
tell your fada si ya che nu nu
maka mu nu ba ta obodo nu nu iyo
i wanna be the one beside you imitate uwa fu ba gi ilo
cos n0body fit to stop the love i have for you ??
nwa che kwe ne be
see i get money money ogologo
it’s looking for me a nu m a call away
gi ka na ache bekelebe iyo
[chorus: zlatan]
fada
your fada
fada
i must meet your fada today
fada
your fada
fada
i must meet your fada today
[verse 3: flavour]
asa nwa baby you be my priority for life
i want to see your fada
mu na umu nna mu na bia to do something for your head o
we wan tv to see your fada
today today not tomorrow
we get money
we no dey borrow
ngwa bia nu kwado be nu
a yin na bia ehh
e ma na efe ge me
when we see your fada
[chorus: zlatan]
fada
your fada
fada
i must meet your fada today
fada
your fada
fada
i must meet your fada today
كلمات أغنية عشوائية
- adán cruz - estoy dispuesto a todo كلمات أغنية
- louis-jean cormier - tout le monde en même temps كلمات أغنية
- victoria carbol - the ballad of terrasen كلمات أغنية
- mostrare & scheazo - floodstop كلمات أغنية
- lumistarlight - cheer up كلمات أغنية
- yomishious - exhale كلمات أغنية
- calvin harris - this is what you came for (dillon francis remix) كلمات أغنية
- loona - kiss later كلمات أغنية
- post bling - bitch police كلمات أغنية
- junkie xl - gimme more dub) كلمات أغنية