
zinoleesky - lifestyle كلمات أغنية
big vibes
ayy_ayy, yeah_yeah oh, yeah_yeah oh
my lifestyle dey give dem wahala oh
my lifestyle dey give dem wahala oh, uh_uhn
moku ò, mm_mm yeah_yeah_yai kolo
i no fit hide solo, i no fit hide solo
my lifestyle dey give dem wahala oh
my lifestyle dey give dem wahala oh
uh, my lifestyle dey give dem wahala oh
mò yàn sáká, moṣhèè sárá
tell me why dem con dey para
they want make my food turn sour
but still i say asante sana
tiobá s’ẹyin, k’òlè s’áwá ò, uhn
say dem wan try to k!ll my ginger
they wan cut my liver, but only money make me shiver
say i go call my dealer
dem wan try to k!ll my ginger
they wan cut my liver, but only money make me shiver
say i go call my dealer
it’s a lifestyle, that’s how we roll
s_xy baddies wọn má kámi ò
all these fine, fine girls call me daddy yo (call me daddy yo)
when we step outside, they already know
k’áwọn fine girls, wọn má dámi l’òhun
all these fine, fine girls call me daddy yo (call me daddy yo)
say we been looking fly when we step anywhere
do that thing wey dey make me dey vex
all these people wan make i rest
if i ‘gree for dem, make i bend
do that thing wey dey make me dey vex
looking fly when we step anywhere
all these people wan make i rest
if i ‘gree for dem, make i bend, uh_uh
kele dey my convoy
all these people think say i be some boy
na why dem dey come for me
but if dem see me, dem dey run from me
uh, kele dey my convoy
all these people think say i be some boy
na why dem dey come for me
but if dem see me, dem dey run from me
uh, my lifestyle dey give dem wahala oh (wahala)
mò yàn sáká, moṣhèè sárá (sárá)
tell me why dem con dey para (para)
they want make my food turn sour
but still i say asante sana
tiobá s’ẹyin, k’òlè s’áwá ò, uhn
say dem wan try to k!ll my ginger
they wan cut my liver, but only money make me shiver (all these people wan make i rest)
say i go call my dealer (if i ‘gree for dem, make i bend)
dem wan try to k!ll my ginger (do that thing wey dey make men dey vex)
they wan cut my liver, but only money make me shiver (all these people wan make i rest)
say i go call my dealer (if i ‘gree for dem, make i bend), uh, uh_uhn
big vibes
boombah
كلمات أغنية عشوائية
- lee min ho - gift كلمات أغنية
- dk6 - perto de mim كلمات أغنية
- fearless bnd - brighter كلمات أغنية
- cantus - finlandia-hymni كلمات أغنية
- jill's project - heavy rain sheds blood كلمات أغنية
- kalle mattson - hotline bling كلمات أغنية
- this wild life - sleigh ride كلمات أغنية
- agapornis - me estoy enamorando كلمات أغنية
- los ajenos feat. ale mendoza - aprétame كلمات أغنية
- feridun düzağaç - ah o his كلمات أغنية