
zhus jdo - johnbull كلمات أغنية
[chorus]
johnbull my son
i sent you to school
you don’t know how to spell your name (la)
johnbull my son, i sent you to school
you don’t know how to spell your name
(zhus)
[verse]
all those men wey dey run their mouth for that side
hope say una sabi swim ?
this na real life p
nor be everything be film trick
john davidson
wahala pikin
still dey try to sleep
cos anytime this your two eyes dey open, be like say, you dey commit sin
who hurt you like this ?
don’t tell me it’s that igbo girl
what’s her name again, oluchi?
hiss
nor be she
i don cast since a small pikin
when we dey dey for the 5 junction dey obsеrve if brother emma don come
na wе remove him t__th for front
because of say brother come from malay
him wan collect elijah babe
him nor know say na men dey game
na why we collect him chain
sell am for ring road take carry kele
you not fit dey abj dey form say you woski
come to benin city
where everything is tom tom milliki
and the street is heavily military
if e pass me, i call vladimir putin
him go wet everywhere, with him perruzi
menace to society
only me, powers princ_p_lities
before dem let me waka for my street
dem say make i go swear affidavit
[chorus]
johnbull my son
i sent you to school
you don’t know how to spell your name
johnbull my son, i sent you to school
you don’t know how to spell your name
johnbull my son, i sent you to school
you don’t know how to spell your name
johnbull my son, i sent you to school
you don’t know how to spell your name
كلمات أغنية عشوائية
- marco masini - principessa (masini +1: 30th anniversary version) كلمات أغنية
- dc the don - trap out كلمات أغنية
- seo young ju (서영주) - 아름다운 너 (for myself) كلمات أغنية
- krystal (fra) - le retour des porcs (part. 1) كلمات أغنية
- sylvie vartan - je l'aime (bonus track) كلمات أغنية
- unless you crave danger - to rescue me كلمات أغنية
- princess sienna - confession ttp كلمات أغنية
- baldzikspacjadwanaście - aniół stróż na bezrobociu كلمات أغنية
- schwizzle - catch a case كلمات أغنية
- destinezia - words كلمات أغنية