
zerrydl - pressure كلمات أغنية
[intro]
zerry pon this one
bi busy
[verse 1]
i been on the road and i’m lost in thought
never lose faith, i put my trust in god
put my cell phone on do not disturb
because if you no get money, you gon’ see many insult
i know jah, jah cover me
i remember when nkechi, she pour me water ni
and she go dey call me every time i no dey pick, ooh
i never make money, tell me why i go, dey sleep, ooh
[chorus]
deep down, i feel far away
from the pressure and the stress i face from еach direction
so dis time i’m gon’ sought a way
to find redеmption and save me from the pressure
[verse 2]
i dey my hustle mood, do not disturb me
same time, my girlfriend, she still disturb me
i got to concentrate, ’cause i dey chase money
’cause if the oppression come e no go funny
how do i pay? cash app to wallet
trade by vendor and trade my money i collect
but they still dey discuss money full your pocket
enemies be like snake inside toilet
lost a lot, i never lost my faith
dem be try take my place, but i remain zerrydl
how you wan take feel like when people
wey you call your friends, they pluck your feathers, take dey scratch ear
when i fall, i find my way up
i’ve never been sober, only style when i’m in my place
now i put a smile on my family face
i finally know how they money dey taste
[chorus]
deep down, i feel far away
from the pressure and the stress i face from each direction
so dis time i’m gon’ sought a way
to find redemption and save me from the pressure
deep down, i feel far away
from the pressure and the stress i face from each direction
so dis time i’m gon’ sought a way
to find redemption and save me from the pressure
[outro]
deep down, i feel far away
from the pressure and the stress i face from each direction
so dis time i’m gon’ sought a way
to find redemption and save me from the pressure
كلمات أغنية عشوائية
- azazus - corpse's bride كلمات أغنية
- barikad crew bc - konplèks كلمات أغنية
- the lone ranger - wicked a go run كلمات أغنية
- yung jxu - kafayat (feat. sido b) كلمات أغنية
- kamnouze - kam back كلمات أغنية
- hombre leche - stack it كلمات أغنية
- jc cassis - i just wanna hold you كلمات أغنية
- beto villares - para onde vamos? كلمات أغنية
- original london cast - hold on - the secret garden كلمات أغنية
- lovers - this is the last song كلمات أغنية