
zee zee - dichon que كلمات أغنية
as we dey talk unna dey talk oh
to dey blow na hussle no be luck oh
i no fit relax until i chop oh
if no be by power na by force oh
me dichon que que le encantan quando canto en español
but it be like say dem wan dey plan for my downfall
no tiengo tiempo por nada que no es dinero
i no fit dull oh early morning since morning i never stop oh
i never smoke totó sef i never f-ck oh
we go come make noise like i win lotto
smoke mali kush till we throw up oh
me dichon que
que le encantan quando canto en español
but it be like say dem wan dey plan for my downfall
no tiengo tiempo por nada que no es dinero
i no fit dull oh
sun go dey shine bodí go dey sweat oh
you fit ask ifueko i no fit dey let go
when i touch lag dem begin holla
unna too talk nna imechala
me dichon que
que le encantan quando canto en español
but it be like say dem wan dey plan for my downfall
no tiengo tiempo por nada que no es dinero
i no fit dull oh
je suis desolé
je ne parlé pas français
je suis avec mon amí veto me,
tu ma perturbé eh!
your bodí thick oh
talk to my n-gga veto
you go make me spend aliko
make sombody call police oh
me dichon que
que le encantan quando canto en español
but it be like say dem wan dey plan for my downfall
no tiengo tiempo por nada que no es dinero
i no fit dull oh
كلمات أغنية عشوائية
- joznez, locksmith & kataem - flatline كلمات أغنية
- envig - as the red flag flies كلمات أغنية
- ellect - world wide mess كلمات أغنية
- lil'ange - hymne ensoleillé كلمات أغنية
- justin bieber - no hard feelings كلمات أغنية
- doom in hell - ojos de satán كلمات أغنية
- dade county elite battle league - danny myers vs. lord rose كلمات أغنية
- nam (fra) - juste milieu كلمات أغنية
- roki - screenshot كلمات أغنية
- frank blueka - holy mama كلمات أغنية