
zedon mulla - inu كلمات أغنية
man dem ah talk
dem ah yarn anyhow
when u tell them your dreams
they go laugh it out
show them result
dem go call you scam
push you away
they go f_ck with your life
oju lari a ri nu eni
anything wey you do they go binu eni
they go smile for your face
but frown for your back
do you things wey dem like
wonma binu e ni
oju lari a ri nu eni
anything wey you do they go binu eni
they go smile for your face
but frown for your back
do you things wey dem like
wonma binu e ni
nowadays wey i dey hustle for money
n0body send me, n0body know me
back when i was moving with some money
they act friendly, they wan be my homie
but as omo ogbon me self i no bother
i go dey lowkey until i hammer
all i know is my family and my brothers
i go chase my paper
focus on the cheddar
make more moolah forget them haters
life is a gamble get scope my n_gga
order your uber no let them enter
get your visa fly away my n_gga
they go still shout coz they want to
para for your face coz they want to
they go later beg coz they have to
change your ways coz you have to
oju lari a ri nu eni
anything wey you do they go binu eni
they go smile for your face
but frown for your back
do you things wey dem like
wonma binu e ni
oju lari a ri nu eni
anything wey you do they go binu eni
they go smile for your face
but frown for your back
do you things wey dem like
wonma binu e ni
them go show you film
them go still call you actor
take you to alfa, take you to pastor
lie about your problems say na fear f_cking factor
chop your money, they go use am turn up
omo too much werrey choke for their body
use your brain my guy make you soji
stay locked in they no dey tell person
all my life me i no dey fear person
only god, oh my god i trust my god
i no get time to dey follow them dey involve
with some bad things n_ggas are doing
k!lling young girls, turn themselves ritualist
they go still shout coz they want to
para for your face coz they want to
they go later beg coz they have to
change your ways coz you have to
oju lari a ri nu eni
anything wey you do they go binu eni
they go smile for your face
but frown for your back
do you things wey dem like
wonma binu e ni
oju lari a ri nu eni
anything wey you do they go binu eni
they go smile for your face
but frown for your back
do you things wey dem like
wonma binu e ni
man dem ah talk
dem ah yarn anyhow
when u tell them your dreams
they go laugh it out
show them result
dem go call you scam
push you away
they go f_ck with your life
كلمات أغنية عشوائية
- riven - what you tryna do..? كلمات أغنية
- christa couture - the declaration of spring كلمات أغنية
- dara bubamara - trebaš mi كلمات أغنية
- andrew harman - dancing with the devil كلمات أغنية
- luci4 - get at me كلمات أغنية
- jmsn - happens everytime كلمات أغنية
- citizen 420 meets yumi - stay with me كلمات أغنية
- go!luvv & плути - не верну (won't return) كلمات أغنية
- artla - been the same كلمات أغنية
- goga sekulić - volela bi sestra كلمات أغنية