
zealot - chacha كلمات أغنية
callmezealot
i think i’m in love oh
i no be casanova
my baby dey call oh
she’s asking to come over
and n0body fe karira
dem sey make i no marry her
who no know make e go know
this my own yarinya
my baby too set o (baby nah chacha)
my baby too fine oh (she no dey gara)
my baby nah tear rubber
i dey feel my girl o
my baby nah armed robber
she thief my heart go
i go like to know, if you love me the way i do
if e no be you
nah who go do me the way you do
i don dey h
biko baby joor cook for me
obianuju tell me wetin you put for soup
because you love me oh
mo de wa sope
because you need me oh
mo de wa sope
make dem no near you
kan ma lowa
make dem no hate you
kan ma lobe eh ah
cos jeje jeje(lanlo)
jeje jeje lanlo
jeje jeje lanlo
my chacha chacha
my baby too set o (baby nah chacha)
my baby too fine oh (she no dey gara)
my baby nah tear rubber
i dey feel my girl o
my baby nah armed robber
she thief my heart go
won tin ranju
won fe rojo
won fe rojo
won tin ranju
dem dey envy wetin me and my baby dey share
dem dey looku looku wetin my baby dey wear
because you love me oh
mo de wa sope
because you need me oh
mo de wa sope
make dem no near you
kan ma lowa
make dem no hate you ah ah
kan ma lobe eh ah
cos jeje jeje(lanlo)
jeje jeje lanlo
jeje jeje lanlo
my chacha chacha
my baby too set o (baby nah chacha)
my baby too fine oh (she no dey gara)
my baby nah tear rubber
i dey feel my girl o
my baby nah armed robber
she thief my heart go
ehhh
callmezealot
كلمات أغنية عشوائية
- tiltwheel - make like a tree and fuck off كلمات أغنية
- poeta insxne96 - dieciseis كلمات أغنية
- the korgis - don't say that it's over كلمات أغنية
- charly garcía - cerca de la revolución [demasiado ego] كلمات أغنية
- que maravilha letra - toquinho e camilla faustino كلمات أغنية
- airplane james - take it easy كلمات أغنية
- klonu - zps كلمات أغنية
- marie angelique - vanilla كلمات أغنية
- nooj - plástico às vezes é bacano كلمات أغنية
- löded diper - marjorie كلمات أغنية