kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

zaylevelten - pawon كلمات أغنية

Loading...

[verse 1]
up_upstairs
make she climb up, huh
i don high up
i no fit calm down, baby, climb up, uh
for the money, i go jazz up (ja_jazz up)
money don drop for my laptop
yamski, no forget the password (eh_huh)
yamski, dúró s’ókè, stand up (tenski)

[chorus]
every single time wey i enter (pa wọn)
tenski (pa wọn)
mental (pa wọn)
benz, oh, this one no be venza (pa wọn)
let’s go, any instrumental (pa wọn)
let’s go, follow me, dey enter (pa wọn)

[verse 2]
kpa, kpo_kpo, di, kpo_kpo
pass the kpo, make we go where the bóbó be
àwọn ló pa, word for my bóbòmí
i don suffer, mo dé, tí gbọ́ wọ̀ sí
kpo_kpo, kpo_kpo, di, kpo_kpo, di, kpo (kpo)
cana’, they no gba, i dey blow my cana’
ṣe o de ri bí mo ṣe glow? (glow)
f_gbo, e don dey turn mе ch_nko
my eyes low, no go dey whinе, i dey wò (wò)
wos wobi (wò), wos wobi
gbas_gbos, if you play with my money
who went, who goes? make dem give them shoki
all my diamonds, so cold, e dey dance shoki (shoki)
bae, i wanna do, bọ̀, come put it on me
backi dey my mouth like toothpick when i just chop turkey
money, e dey gimme konji, ah
where my yami? [?]
[chorus]
every single time wey i enter (pa wọn)
tenski (pa wọn)
mental (pa wọn)
benz, oh, this one no be venza (pa wọn)
let’s go, any instrumental
every single time wey i enter (pa wọn)
tenski (pa wọn)
mental (pa wọn)
benz, oh, this one no be venza (pa wọn)
let’s go, any instrumental (pa wọn)
let’s go, follow me, dey enter (pa wọn)

كلمات أغنية عشوائية

كلمات الأغنية الشائعة حالياً

Loading...