kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

zamorra - the outcast كلمات أغنية

Loading...

i have been dreaming all night oh
i dey look my story
and if you really know me oh
you go relate walahi
baba jowo dakun make you shine light oh
funmi lowo to ma tomi
kin de ma gba billi on a low key oh
gbo ebe mi ya’allah

many rise many fall
standing on my feet on the grind on the run
never run away from this fight till am done
owo mofe ni emi o ran omoenikan
so many many things no dey be as before
swear i been ready since the day i was born
even in the middle of the crowd i’m the one
i stand out cause i don’t fit in at all

modupe modupe my bad season don pass
na who run fit to come last
some pеople fit talk say zamo don dey use jazz
but if na truе e for don cast
life will only give you one chance
all my haters don dey turn fans
blessing in abundance
and everybody for their own class
eh eh zamorra the outcast
omo iya mi iya mi oh
owo ti de enu o ka mi oh
kini update koya jami
ninu london won wami oh
baba loke change my story oh
pelu prayer from my mummy
gbogbo bo se n sele mori
tell them make dem pay my money oh

many rise many fall
standing on my feet on the grind on the run
never run away from this fight till am done
owo mofe ni emi oromoenikan
so many many things no dey be as before
swear i been ready since the day i was born
even in the middle of the crowd i’m the one
i stand out cos i don’t fit in at all

modupe modupe my bad season don pass
na who run fit to come last
some people fit talk say zamo don dey use jazz
b_tt if na true e for don cast
life will only give you one chance
all my haters don dey turn fans
blessing in abundance
and everybody for their own class
eh eh zamorra the outcast
modupe modupe my bad season don pass
na who run fit to come last
some people fit talk say zamo don dey use jazz
b_tt if na true e for don cast
life will only give you one chance
all my haters don dey turn fans
blessing in abundance
and everybody for their own class
eh eh zamorra the outcast

كلمات أغنية عشوائية

كلمات الأغنية الشائعة حالياً

Loading...