
zakarii slvr - where dem? كلمات أغنية
Loading...
omo wo
tell me go
me i go go
cus na only me know
how the thing dey be
the cases i see
the places i’ve been
people i’ve seen
omo wo
tell me go
me i go go
cus na only me know
omo w
tell me go
me i go go
cus na only me know
where dem?
abobi where dem
wetin dem tell you?
wetin dem yarn you?
this one na intro
na me dey run the disco
na me give the inspo
na me givе dem inspo
them talk say e еasy
easy peasy
them talk say e easy
do am if e easy
i tell them make dem do am
see say dem no fit do am
them say dem no go do am
cus na only me dey do am
كلمات أغنية عشوائية
- avail - ben كلمات أغنية
- avail - blue ridge كلمات أغنية
- avail - bob's crew كلمات أغنية
- avail - clone كلمات أغنية
- avail - connection كلمات أغنية
- avail - cross tie كلمات أغنية
- avail - deepwood كلمات أغنية
- avail - f.c.a. (for christy and al) كلمات أغنية
- avail - fast one كلمات أغنية
- avail - fifth wheel كلمات أغنية