
zakarii slvr - element! كلمات أغنية
step in the place
the vibe is on point
the girlies the mannies be feeling the joint
hold your shima tight wey dey on the run
she sef fit deny you to favour the plot
the game is the game
i came in the game
i’m popping while having fun all the same
your homies dey hide listen no be play
your girlie like my singing no be say
no be say no be say
you know how all these things dey be
i dey share give them philanthropy
i dey like give them philosophy
cus the p e get as e be
and the settings no been favour we
but kari sef dey off the leash
e dey off the leash
multiple shaking
shey b na money make am as nothing
na nothing
hustle since morning yeah
na shema wahala puti me for long thing
no b small thing
the thing wey i whisper, e dy enter the soul
i need me the keys to my beamer
some grain and some spark with my rizzler
let me medicate
too much of love and hate
some i no de communicate
you soak all my heart in sweat
i’m in my element
they said that i’m heaven sent
we came with a banger, we steady dey pack am
you for like tap in you’re intelligent
okay let’s settle there
f_ck it,we not keeping peace
roll them up like some good cannabis
if we no preach how them go believe
if we no preach how them go believe
bad boi like me in my element
see ur body na elele
and she whine on my kaki
calli me old soldier
too many options
add all the shakers
i’m h_rny by 12
my girl on her way e be like heaven’s sent
ph to eleme, she be a one man soldier
make you whine up on me
make i give you wetin u desire
i dy above everything&nbs
box wey dem put on my name
name it i disfigure
anything you want bae bae
i go foot them all
i go foot them all foot them all
step in the place
the vibe is on point
the girlies the mannies be feeling the joint
hold your shima tight wey dey on the run
she sef fit deny you to favour the plot
the game is the game
i came in the game
i’m popping while having fun all the same
your homies dey hide listen no be play
your girlie like my singing no be say
كلمات أغنية عشوائية
- sellout - сердце (heart) كلمات أغنية
- cleo (swe), ayla, academics - torneträsket كلمات أغنية
- peu alves - tente de novo كلمات أغنية
- hahapoison - uplifting but downhearted كلمات أغنية
- broly500! - oh my god! كلمات أغنية
- øddity - meds كلمات أغنية
- kaseeno - touch you كلمات أغنية
- leann rimes - sittin' on top of the world (aurora borealis mix) كلمات أغنية
- radiohead - you and whose army? (live at canal+ studios) كلمات أغنية
- byentl - unbreakable hearts كلمات أغنية