yungprince omoseefreshboy - jaye lo كلمات الأغنية
yeah yeah oh oh oh eh
omoseefreshboy yeh they call me yungprince oh oh oh
at times e dey good
and at times e dey bad o
sometimes you go choose
and sometimes no get choice oh oh oh ewo!
omo na to take am anyhow e come
omo no dey frown everything get e time oh oh oh
so me say, jaye lo jaye lo now
jaye lo jaye lo
jaye lo, jaye lo now
jaye lo jaye lo
jaye lo jaye lo now
jayе lo, jaye lo
jaye lo jaye lo now
jayе lo jaye lo eh iye!
oh! ewo (winnie on the beat) eh…chiiii!
awalawa oh tabarirawa
kole wipè for king to be servant
so you be king if you say so
and you be queen if you say so
flex the life wey you get o
before you go kpai with regrets o ye iye!
omo na to take am anyhow e come
omo why you cry everything get e time oh oh oh
so me say, jaye lo jaye lo now
jaye lo jaye lo
jaye lo, jaye lo now
jaye lo jaye lo
jaye lo jaye lo now
jaye lo, jaye lo
jaye lo jaye lo now
jaye lo jaye lo oh uwo!
all work and no play go make a man turn dully o
you sef suppose know say life no getti part two o
(e no get oh…oh oh oh)
thank god it’s friday, i’ll rock it like my birthday
gotta’ flip my hands in the air like i don’t care
thank god it’s friday, so rock it like your birthday
flip your hair in the air, baby you sef make you feel the vibe….chiiii!
jaye lo jaye lo now
jaye lo jaye lo
jaye lo, jaye lo now
jaye lo jaye lo
jaye lo jaye lo now
jaye lo, jaye lo
jaye lo jaye lo now
jaye lo jaye lo oh uwo!
(end)
كلمات أغنية عشوائية
- danilo montero - si fue en la cruz كلمات الأغنية
- danilo montero - te alabare mi buen jesus كلمات الأغنية
- danilo montero - quiero proclamar كلمات الأغنية
- danilo montero - en tu abrazo كلمات الأغنية
- danilo montero - eres todo poderoso كلمات الأغنية
- danilo montero - dulce refugio كلمات الأغنية
- danilo montero - damos honor a ti كلمات الأغنية
- danilo montero - cantare de tu amor كلمات الأغنية
- danilo montero - al estar aqui كلمات الأغنية
- djordje balasevic - 1987 كلمات الأغنية