
yung roc - make way كلمات أغنية
make way
king don show
unu maintain
two fingers in the air
una dey game
right nah nah
every change
make way
king don show
unu maintain
two fingers in the air
una dey game
right nah nah
every change
yeah
i came, i fought, i conquered
i did it like i got no other
na me be spirit wey dey turn the water
when una see me be ready to j_pa
yet i be peace maker
the beat k!llla, soothsayer
i’m the last mayor, imm a true playa
i no dey cause chaos, but i dеy famous
oluwa no go shame us
i no dey do things with sentimеnts
i no fit say i be gentleman
i dey work harder, to reap all the benjamins
all to make due with my settlements
maybe i’m burning adrenaline
maybe i no dey uncommon eh
maybe i work hard all time in the season
to get to the rooftop finally
me i dey focus
bad belle no go fit avoid us
badaboom bap dey our nature
na we be the kings of our nation
make way
king don show
unu maintain
two fingers in the air
una dey game
right nah nah
every change
make way
king don show
unu maintain
two fingers in the air
una dey game
right nah nah
every change
two seconds everything don burst
e go be like say bet don cut
everything i dey do on god!
i made my words my bond
i started my race from the start to the finish
i’m straight down to bidness, i no dey do gimmicks
i no dey deny am, all i do is win win
if e no be mulla, no put in it
imma hustler ask about me
no doubt about the fact
how i’m cashing out
bucks i’m stashing up
no i’m not backing down
see as i’m tripping all
links connecting now
now you see me now
no need to hate me now
catch me if you can
reach to hold my hand
i get the masterplan
na be the genie man
na be fire man
shouting out to my fans
me i dey focus
bad belle no go fit avoid us
badaboom bap dey our nature
na we be the kings of our nation
make way
king don show
unu maintain
two fingers in the air
una dey game
right nah nah
every change
make way
king don show
unu maintain
two fingers in the air
una dey game
right nah nah
every change
كلمات أغنية عشوائية
- kaliber 44 - jeszcze więcej mc كلمات أغنية
- mike krol - nothing to yell about كلمات أغنية
- tyler ward - life is calling كلمات أغنية
- maple hill - stomping ground كلمات أغنية
- kevin gates - castle كلمات أغنية
- mc crae - into the dark كلمات أغنية
- הדג נחש - ezrach shel ha'olam - אזרח של העולם - hadag nahash كلمات أغنية
- toe tag - pankrot كلمات أغنية
- genesis - down and out - 2007 - remaster كلمات أغنية
- rakova - fantome كلمات أغنية